Lórílé [Original]

T.Ollyvar

1 fan

T.Ollyvar

T.Ollyvar (Legal Name: Adewale Temitope Mosinmiloluwa) was born on the 29th of May, 1996 in Ondo town, Ondo State. T.Ollyvar /tiːˈɒlɪvər/, is professionally a Nigerian singer, songwriter and a record producer. more »


2:56
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Sote u no be solidstar
U dey gahu like say u be superman 
Choping anoda man pikin work
Bobo no be by force o

Feeling for her that's not a crime 
But the problem be say she's not feeling back 
Take it easy don't fight her back 
Everyone got their choice o

E no mean say she no gree for u 
Make you ugly boy 
Or she say
You no be her type
Well, that can be the point 
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work 

Lorile!

Bebenlo o
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero 
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh

Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero 
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh


Sote she don spoil your package
You won pour her acid run away
Untop wetin you wan spoil her face
Win with love not with violence. 

Nobody holy is not the point. 
The point be say she's too young for that
Harassing children cos of sex 
You go born your own one day


E no mean say she no gree for u 
Make you ugly boy 
Or she say
You no be her type
Well, that can be the point 
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work 


Bebenlo 
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh 
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero 
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh

Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero 
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Temitope Adewale

Lyrics © T.Ollyvar

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lórílé [Original] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lórílé [Original] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6764328/T.Ollyvar/L%C3%B3r%C3%ADl%C3%A9+%5BOriginal%5D>.

    Missing lyrics by T.Ollyvar?

    Know any other songs by T.Ollyvar? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Lórílé [Original]

    11
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Right
    B Bad
    C Much
    D Good

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    T.Ollyvar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!