Pressure
Sammy Majestic
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Huhhh Hummm Sammy YelSwagar, Noh Nuh Bunkuma Lele Bunkuma Lele Bunkuma Lele Its been a long time that i had A sweet night Steady thinking that i can not let go Always wanna live a good life (Gat my guards up) Mek i no fall my mum hand I wanna keep on flexing on a low key More than plenty, matters wey my eye don see I'Ve got my heads on deck, so i Cannot give up So no go dull my viiiiiiibe So many boys inna the ghetto They ma looking for a daily Bread Mek dem no go fall the hands of their family and friend oh That are looking up to them oh You should know what i mean Many pressures man dey face oh But they no fit to talk oh Dey just dey jaiye lo, so you see the pain oh That lays in hearrrrrrrt... You know the pressure gat me feeling so down And the feelings gat me liquor all night Cus you know this feeling gat Me high all day Gat me high all day Bunkuma Lele Bunkuma Lele Bunkuma Lele Soldier go, soldier comes E no matter how e be, barracks still remains Burden comes but it doesn't go If you see on my own biko understand me No be pride, i no dey form I just take all my things the way i fit raise Government, e don fail Paddy man, na all man for himself Oluwa bless my friends and families More life to my enemies For them to see me shine and My name to be remembered Even wen i don dey rest, who wey god don bles Ain't nobody course o Blessings, flex oh Oluwa bless my friends and Families More life to my enemies For them to see me shine and My name to be remembered Even wen i don dey rest, who wey god don bles Ain't nobody course o Blessings, flex oh You know the pressure gat me Feeling so down And the feelings gat me liquor All night Cus you know this feeling gat Me high all day Gat me high all day Bunkuma Lele Bunkuma Lele Bunkuma Lele So many boys inna the ghetto They ma looking for a daily bread Mek dem no go fall the hands Of their family and friend oh That are looking up to them oh You should know what i mean Many pressures man dey face oh But they no fit to talk oh We just dey jaiye lo, so you see The pains oh That lays in hearrrrrrrt...
Struggling with Pressure? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Pressure Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6795566/Sammy+Majestic/Pressure>.
Discuss the Pressure Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In