Grace

Yvng Praiz

0 fans

Yvng Praiz


2:48
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

For a long time o
Me have been running my race
For this kingdom o
Them dey feel my vibes
Me i nor dey look their face o
Anytime i enter the stage o
My rhythms dey scatter the place o
Na my turn to shine for the race o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
I trusted a lot of people
Na dem con dey pray for downfall
Them say i nor go rise but my beans don done
Them wan know my way but i change style o
The time wey the money nor come
Them say dem nor know me
Now wey the money don come
Them want to gum body
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Everything I do I dey thank God o
Anything i sell is a market o
All over the place them dey call on me o
Them dey call on me
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Give me that grace
Wey go make a man crase
Oluwa give me that grace
Wey go make a man gbes o
Me i nor dey look their face o
Anytime i enter the stage o
My rhythms dey scatter the place o
Na my turn to shine for the race o
Is your boy yp on the microphone again
On the microphone again

 Struggling with Grace? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Yvng Praiz

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Grace Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Grace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6857716/Yvng+Praiz/Grace>.

    Missing lyrics by Yvng Praiz?

    Know any other songs by Yvng Praiz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Grace

    662
    95     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Will.i.am is best known for performing with which hip hop group?
    A CunninLynguists
    B N.W.A.
    C LMFAO
    D The Black Eyed Peas

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yvng Praiz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!