05

Kida Wonder

1 fan

Kida Wonder


3:03

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Bout to take you on a ride
Wonder
Well listen almost everyone I talk with
But I got a few niggas that I f*ck with
If no be God I swear mi brother I for don quit
Haters tryna bring me down but dem nor fit
Every nigga has he's own story to tell boy
And where I come from guy nobody care boy
The Government don't give a f*ck about the masses
The good leaders wey we get bro e no pass six
You gotta hustle to survive or you go die broke
Growing up we only believed in the Bible
Nah who get money be their boss I hope you know bro
A broke man gat no value get the doe bro
Believe in yourself
I hope say you Dey work too
Your time dey come very soon guy he go clock too
Legally or illegal make sure you get paid
F*ck with me and my team make sure you get killed
It's all fake love nobody really heart you
Grind for yourself nobody really gat you
Just Dey throway for the club anyhow Hennesy
Money full boys skin like say nah tattoo
Well I be rapper oga I no be hypeman
Kida good but no be everybody like am
Mother fuckers dem dey hate on the boy
Hip hop dey use me show off demonstrate on the boy
Well I dey keep am on a low and I dey stay fly
I dey avoid see finish dem call am fake life
Anyways I no send anybody
When I broke my aza I no send anybody
Go hard or you go Home guy the choice dey your hand
I be loader for this music Nah which work dey your hand?
Nah Jah be the plug dem no fit turn off my light man
I no Dey fear brother I know the future is bright man
Girl of my dreams I'm talking about the dollar bill
Nah money full my head another matter no Dey bother me
Steady on my PC cuz nobody be my friend
The world is full of fake peeps everybody dey pretend
No look uche face Nah why uche come dey look me
Scared of myself but I just dey overlook me
Always minding my business I no know why dem Dey hate me
Nah me be their topic nah steady dem Dey debate me
Wahala dey sha and I ready to face am
This life no balance na only money go fit straight am
If I walk through the valley of the shadow of death
I shall fear no evil nah who check am go regret
I'm always winning you can never see me loose
We Dey use am kill depression no Dey call am drug abuse
Enter club we light with no matches or kerosene
Never stop the grinding being broke is a sin
I'm Born to win forget wetin you Dey talk
Their opinion no Dey count I don't even give a f*ck
I No fit beef with you guy I prefer turkey
Who say kida no go blow what are your talking
Comot hand for my matter it's too dangerous
Gotta grind brokenness is too dangerous
Make dem hate mehn I Dey here Dey puff my weed
Never be heard that we failed I say God forbid

 Struggling with 05? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Kida Wonder

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 05 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "05 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6874946/Kida+Wonder/05>.

    Missing lyrics by Kida Wonder?

    Know any other songs by Kida Wonder? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    05

    319
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Ritchie Valens
    B Frankie Valley
    C Buddy Holly
    D Del Shannon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kida Wonder tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!