Pappi

Tolah blizz

0 fans

Tolah blizz


3:14
#1

 Struggling with Pappi? Become a better singer in 30 days with these videos!

I get one pappi
Na my own pappi
E Dey Dey for me
Pass my popsy gan
E go do my own for me
Me sef go go yankee
As long as I still Dey breath oh
Aiye ti maa je oun bo lo no
Him say  No do wayoyo
Omo keep ham on a low low
Brotherman this life na yolo yolo oh
Him say No do wayoyo
No Dey do follow follow
Omo keep on believing
Aiye to maa je oun bo lo no Eh eh
Life no be two so I take my Chances
Any chance wey I get i Dey use ham Dey grind Ko wo pile up
Kowo sha ti pe pe pe pe
Oh girl I miss you and I Wanna talk to you
But if I no get money dem no go hear My song shogbo Make you no vex for me
Ahn Ahn Ahn
Peace of mind peace of mind
Peace of mind peace of mind oh
Peace of mind peace of mind
Is all I need oh oh ah
Peace of mind peace of mind
Peace of mind peace of mind oh
Peace of mind peace of mind
Is all I need

Him say No do wayoyo
Omo keep ham on a low low
Brotherman this life na yolo yolo oh
Him say No do wayoyo
No Dey do follow follow
Omo keep on believing
Aiye to maa je oun bo lo no
Eh eh
I don't wanna  with you
If you don't  with me
Omolomo nimi ema robi romi
If you do me dirty I go do you dirty
But me no Dey cross my lane o
When dem go hear me on a radio
When dem go see me on the tele oh
Pappi tell me say make I worry oh
Me I go still shine for long

So I dont bother mind
I dont bother my mind oh
I dont bother my mind
For nothing ah See
I dont bother mind
I dont bother my mind oh
I dont bother my mind
For nothing yeah eh

Him say No do wayoyo
Omo keep ham on a low low
Brotherman this life na yolo yolo oh
Him say No do wayoyo
No Dey do follow follow
Omo keep on believing
Aiye to maa je oun bo'lo no
Tola loun fo
(Life na yolo)
Life na yolo
Aiye tima je oun bo lono

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Isaac Adenukasi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pappi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pappi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6875431/Tolah+blizz/Pappi>.

    Missing lyrics by Tolah blizz?

    Know any other songs by Tolah blizz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pappi

    27
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Robert Allen Zimmerman is better known as?
    A Rob Zombie
    B Bob Dylan
    C Bob Seger
    D Bob Geldof

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tolah blizz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!