Liar (feat. Gdlpeeid)

Vvensh

0 fans

Vvensh


3:25
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

O yeah yeah yeah yeah
O yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Omo dey fi me
Omo wait fi me
No go away from me
Lately i been worried
Bae I been hurting lately i feel something for you
Baby i'm incomplete without you
It's no capping there's just something bout u
Softly the girl body yea eh
Omo shake fi cheese
With your figure 8 physique
She's my bae bae pokish
She's my bae i been worried
I Been worry bout times I'll be lonely
Mammi before the game start we gass tospy
No fi understand why na the kind conji
Kind banny afi make a man wor weee ye
Anywhere you dey mowa bae bae
Anywhere you go mowa le yin e
Anybody hate us girl thunder fire
Dem dey wait make we break up girl all na liar liar
Woni wonipe wowipe moti de
No mind dem shawdy make we go holiday
Elevate make we stay fly aeroplane
Can't stop us but fi hol our flight to delay
Woni wonwipe wonsope moti fail fail
Buh them been no know say e be we dominate
Say persin wey dey cry still dey see road navigate
Say persin wey dey drive go still pick up for the race
Bae e go be as we pose be
No matter anyhow the case may be
Bamisoro say it boldly
No sugar coat just yarn me how it make u feel
Right pon the inside
When i got me in charge
Going back and fort like i play on the wing back
So me slide and tackle to touch don pon the Gspot
Gimme make i give you back
Banny sabi Tikitaka fikifaka
Anywhere you dey mowa bae bae
Anywhere you go mowa le yin e
Anybody hate us girl thunder fire
Dem dey way make we break up girl all na liar liar
Ah! Geedee moti gbe gbe de
Bad man vibes call ekelebe
Gimmi dutty whine but no seke dey
Geedee ati style wontu gbe tun de
Mami I no go do you kupe dikale
Amaka sare buta biko yem efe
Show me love make I take you go home tonight
Where i dey na where the gbege dey
She dey ask me shey I get money?
Or na vvensh dey carry me with televise money?
Makanaki never stay cunny eh
Me na upblown I no be upcoming
Cause you know the boy bad
And the pocket fine oya slide come side
Wait carry am over 1.5 no be draw
Cause you know the boy score
Slow down no go kill me with your robdub style
Wu!
Anywhere you dey mowa bae bae
Anywhere you go mowa le yin e
Anybody hate us girl thunder fire
Dem dey wait make we break up girl all na liar liar

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: God'swill Iwuoha, Ibrahim Shehu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Liar (feat. Gdlpeeid) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Liar (feat. Gdlpeeid) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6895795/Vvensh/Liar+%28feat.+Gdlpeeid%29>.

    Missing lyrics by Vvensh?

    Know any other songs by Vvensh? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Liar (feat. Gdlpeeid)

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Taylor Swift's first ever song?
    A A Place In This World
    B Teardrops On My Guitar
    C Picture To Burn
    D Tim McGraw

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Vvensh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!