rum pom pom

Joey Benks

0 fans

Joey Benks

Joey Benks is a musical artist known for their unique blend of R&B and hip-hop. They rose to prominence with their soulful vocals and introspective lyrics that resonate with listeners. Joey Benks has gained a dedicated following for their heartfelt music and has been praised for their ability to captivate audiences with their smooth and melodic sound. more »


29 
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

bad gyal gimme rum pom pom
Bad gal gimme rum Pom Pom 

Bad gal gimme rum Pom Pom
gimme that thing gimme up and down
your body bad like SteffLon Don​
abi you come from wakanda 

walai I no fit concentrate
until you follow me go to my place
if you no follow me 
na wetin you gain
come lemme giyyu 
ram pampam

rum pom pom 
rum pom pom 
i dey observe you Ramadan 
even Kim, Chloe and Ivanka
them no fit stand to your bazooka

and every time i dey find you 
come for your window
na your picture dey under my pillow
make me wan dey want you 
like an indo
girl you just dey 
do me like a promo
 
ifeoma 
somebody tell me 
say you dey here 
dey here but your 
friends dem dey lie 
to me say you nor dey 
stay here dey here 

ifeoma o 
somebody tell me say you 
dey here 
dey here 
but your friends 
dem dey lie to me say 
you nor dey stay here 
dey here 


forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....
forma forma...
formaforma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....


Bad gyal 
gimme 
Ram Pam Pam
Say you ah tease oh 
na na na nah
Body vibe say you 
steffLON DON
So baby do yah tin make u 
Rum Pom Pom

One step, 
gimme da Whyne ah
All mi need 
from you is one whyne Yah body 
pressed on me this one time
Gyal, 
Rum Pom Pom Naaw

Cause your body like wooow 
yeah
Cause your body 
like wo wo wo wo
Say me like the way 
your body hype naaw
Oh na 
na na nah 

Body vibe, Body bad, 
body high manBody sleek, 
mi ah be yah, hype man
Slow down when you 
Go down Go down town nnaaw

Ifeoma 
Mahnsgot the bag and 
e dey here
E dey here
Gyal Com mayan
our money no Be label
Edebe 
Ifeoma oh
Mans got the bag gan, 
mansgot the bag gan!
So we can do it on code
We can do it on a low
See 
bom bom 
meeeheeeeen

forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....
forma forma...
formaforma forma...
forma forma forma...
forma forma forma....


bad gyal gimme rum pom pom
Bad gal gimme rum Pom Pom 

Bad gal gimme rum Pom Pom
gimme that thing gimme up and down
your body bad like SteffLon Don​
abi you come from wakanda 

One step, 
gimme da Whyne ah
All mi need from you is one whyne
Yah body pressed on me this one time, Gyal, 
Rum Pom Pom Naaw
Rum Pom Pom Naaw

Rum Pom Pom Naaw

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: JOSEPH EFERHUHOBO, OLUWASEUN OLUYOLE

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the rum pom pom Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "rum pom pom Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7011213/Joey+Benks/rum+pom+pom>.

    Missing lyrics by Joey Benks?

    Know any other songs by Joey Benks? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    rum pom pom

    4,489
    38     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Just own the night, like the fourth of July…"
    A The Ramones - Sheena is a Punk Rocker
    B Katy Perry - Firework
    C Ariana Grande - 7 Rings
    D Soft Cell - Tainted Love

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joey Benks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!