Pressure (feat. Eddievybes)

Miles Answer

0 fans

Miles Answer


3:18

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Don't pressure me
Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person
(Na God Dey bless person)
I say Don't pressure me
Brother Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person
(Miles answer to the world)
Things going wrong
I know
If you Dey complain ?
For life and hard time
Try reach ubth
Observe who nor Dey healthy
You go know say good Health
Alone na blessings
If you get woman
happy And thank god
Na grace
Street boys plenty
Nor be u bomb or chat work pass
Bros we plenty But the winning nor reach everybody
Let who wan go go
And who wan stay stay
Barcelona still Dey ball without Messi
Nor go Dey owe anybody
To be man nor easy
Na só the pressure wey follow am come plenty
True love is now judge by credit and debit
Who are we to blame
The world is getting worst everyday
I see young brother going out
For the chase of the money bag
The love you get from people
Determine the amount of money wey you get
Na boy wey get money na girl dey use dey brag
Who papa and mama suppose Dey give bread
Don comot house go find daily bread
The street rule remain the same
Either you die rich or die poor
Either you soppy or you f*ck
So far you cum
Nobody really cares
How you get rich
So far if dem drop account
You send money come
Don't pressure me
Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person
(Na God Dey bless person)
I say Don't pressure me
Brother Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person
December don reach
Stupid people is under pressure
If the table na about fine picture and clothes
To impress others
You nor fit see me there
One seconds I carry my Chair run
Majority of the poor man
You see today
Was once rich
On their youth day
The better tomorrow you want
Depends on what you do today
Who poor today fit still poor tomorrow
Who rich today fit still rich tomorrow
Some richies come early
Others come late
Una fit be the same date
But nor be the same grace
Nor let anybody pressure you
Do as your power reach
You nor be sugar daddy
Truck pusher nor get money
But e nor lazy
Miles answer to the world
Oluwa I loyal o Make dem regard me
Oshamo
Don't pressure me
Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person
(Na God Dey bless person)
I say Don't pressure me
Brother Don't pressure me
Allow me do my thing
Na God Dey bless person

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Nelson isaiah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pressure (feat. Eddievybes) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pressure (feat. Eddievybes) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7069764/Miles+Answer/Pressure+%28feat.+Eddievybes%29>.

    Missing lyrics by Miles Answer?

    Know any other songs by Miles Answer? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pressure (feat. Eddievybes)

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In a song from the 80's, by the legendary Blue Oyster Cult...."Oh no! They say he's got to go, go. Go ....."
    A ...and kill again!
    B ...and get back to where he was before!
    C Oh no, no , no!
    D ...Godzilla!

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Miles Answer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!