WICKED

FreshGEE

0 fans

FreshGEE


2:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Away away away
Bad energy take it far away
Make we no go see another day
Bad energy away away away
You don't know my pains
You don't know my struggles
You no know wetin I Dey face
I Dey run my race many hurdles
I no Dey cross my lane
Steady working for the pay
Seeking for the better days
Putting food on my plate
Every hustler can relate
So why you Dey judge me
You say you Dey there for me but you Dey gossip
After I gave you my trust you backstabbed me
And all I wanted from you was to love me oo
But you broadcast me
I curse the day that I told you my secret
You wish me bad but you smile when you see me
You don forget say last last na 6 ft Oo
They go judge you like say dem perfect oo
They go sell you out like market o
People wicked
Some people wicked
Dem no Getty conscience
Getty conscience oo
Dey go judge you like say dem perfect oo
Dem go sell you out like market
People wicked
Some people wicked
Dem no Getty conscience oo
Getty conscience oo
Away away away
Bad energy take it far away
Make we no go see another day
Bad energy please far away away
Away away away
Bad energy take it far away
I'm on my grind mehn I'm chasing money
Bad energy no fit kill my reign
I Dey my Dey I no Dey gum body
I'm not depending on any body oo
I no come here to Dey yarn story
Morning till night we Dey find the money oo
Time and season everything na by time
Steady rolling dice ain't got time for your mind
Liquor in my cup 24/7 peace of mind
You hating on me keep it up Na your life
Was a people pleaser till the day I realized
They won't even love you maybe only when you die
That's just the truth no be sugar coated lies
So I Dey my day put ten toes on my grind
Dey go judge you like say dem perfect oo
Dem go sell you out like market
People wicked
Some people wicked
Dem no Getty conscience oo
Getty conscience oo
Away away away
Bad energy take it far away
Make we no go see another day
Bad energy please far away away
Away away away
Bad energy take it far away
I'm on my grind mehn I'm chasing money
Bad energy no fit kill my reign

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Patrick Ayomide

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WICKED Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WICKED Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7086348/FreshGEE/WICKED>.

    Missing lyrics by FreshGEE?

    Know any other songs by FreshGEE? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    WICKED

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "RA RA RASPUTIN, Lover of the ________ queen."
    A German
    B Russian
    C Sweden
    D England

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    FreshGEE tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!