Time
Lil Yeyo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Life na yolo Live your life jeje o Remember say today go be yesterday E go go away Time no dey dey People say I too dey play When I dey cry dem dey smile And if you smile dey say you no dey try Shakara po Say you don dey feel fly Now you don dey grow wings Like a butterfly but Time no dey dey and wahala no dey finish Oh lord of mercy (Oh lord of mercy) I cannot make it through the day without your blessing Because e get many things o wey dey stress me Time no dey dey Time don dey go Make you bless me Bless me Bless me Bless me Life na yolo Live your life jeje o Remember say today go be yesterday E go go away If you get money dey go hate (Dey go hate oh) Even if you no get money dey go hate (Dey go hate ohhhh) Make we dey progress Make dem dey vex (Dem go dey vex ohh) When you dey progress say na then dem dey vex Life Life o Make you live it live it slow Yee jeje o Live your life jeje o Make you live it live slow Oh lord of mercy I cannot make it through the day Without your blessing Because e get many things o wey dey stress me Time no dey dey Time don dey go Make you bless me Bless me Bless me Bless me Oh lord of mercy I cannot make it through the day without your blessing Because e get many things o wey dey stress me Time no dey dey Time don dey go Make you bless me bless me bless me bless me Time no dey dey People say i too dey play When i dey cry dem dey smile And if you smile dey say you no dey try Shakara po say you don dey feel fly Now you don dey grow wings like a butterfly But Time no dey dey And wahala no dey finish
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7089403/Lil+Yeyo/Time>.
Discuss the Time Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In