Omo ologo (feat. Stardee)

TIFFY

0 fans

TIFFY


2:43
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Aya ya ya
Oya na
Awunba
Tiffy makaveli
Stardee
Give them back to back
Na money i dey find
Me i no wan wahala
Steady cashout no long talk
But no be by our power
And the way i am living my life
Am living it without caution
If you wish me bad
My brother na your portion
Emi omo ologo
Omo ologo
Ninu tele sheybe awa na nwo
A shana wole woni up nepa
Omo ologo ti di superstar
Omo ologo omo ologo
Ninu tele sheybe awa na nwo
A shana wole woni up nepa
Omo ologo ti di superstar
Ye say we go shayo komo wole
We go party tonight
Me i no dey sere omode
Underage koma lowa oo
And as the Dj dey play the sound
I get them back to back
All the man dem
All the fine girls
Them dey move from side to side
One time ahh
Shey leke e sole soro nipami
Oya sare wole bere mole bo nicker mi ahh
Awon mummy e gan yoga mi
Toba di oni woro si woro mo mö niqqa mi
Ah aunty modi modi Yeh
This thing wey you carry posi badi
Ah eh e fit kill person
He con dey high me lai shey hennessy
I remember where i was coming from
Ko easy mo de lari mo
Mo sise dede and i look on God
See the boy nah him dey ball
I remember where i was coming from
Ko easy mo de lari mo
Mo sise dede and i look on God oo
See the boy nah him dey ball
Emi omo ologo
Omo ologo
Ninu tele sheybe awa na nwo
A shana wole woni up nepa
Omo ologo ti di superstar
Omo ologo omo ologo
Ninu tele sheybe awa na nwo
A shana wole woni up nepa
Omo ologo ti di superstar
Ye say we go shayo komo wole
We go party tonight
Me I no dey sere omode
Underage koma lowa oo
And as the dj dey play the sound
I get them back to back
All the man dem
All the fine girls
Them dey move from side to side
No be say i be casanova
But all the fine girls wanna come over
Shey you wanna try na game over
All my guys say them be baller eh
Owo tan fi raruro ko rale
Bi mose jaye mi ko kan aye
Available for party
Am on my way
I will never go astray
Am on speed
Moja kilometer
Emi ja kilometer
Mo ja kilometer
Emi ja kilomter
Ayan ayan
Ooo ooo
Awunba

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Egbeeye Olawumi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Omo ologo (feat. Stardee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Omo ologo (feat. Stardee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7114530/TIFFY/Omo+ologo+%28feat.+Stardee%29>.

    Missing lyrics by TIFFY?

    Know any other songs by TIFFY? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Omo ologo (feat. Stardee)

    10
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Remember the Name" was performed by Eminem, 50 Cent, and ...
    A Kane Brown
    B Ed Sheeran
    C Jason Derulo
    D Post Malone

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    TIFFY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!