Oh Compatriots (feat. Wallz)

Lexisugar

0 fans

Lexisugar


4:24
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Arise Oh Compatriots, Nigeria's Call Obey
SORO SOKE O
Human Rights Equal Rights and Justice
Ruthless Killing of the Masses
How many people dem go kill before dem realize say we be human being
How many years go pass by before we sef we go stand for what is right
Oya
Stand For Nothing o Fall For Anything o
If you get conscience make you say something
Oro abo l'an so fun omo'luabi
Toh ba e'nu e a do dindin
SORO SOKE O
Nigeria Jaga Jaga Everything Scatter Scatter
Poor man den suffer suffer
Na Politician Belle dey Burakata
Ok!
We get high GDP but the money and power are still split between AC and PDP
that even blind dey see that as long as money arrives common people here won so'ra won di arindin
Make we talk the talk je ka soro'to
Cos our Papa set den fall our hand
We no gats reach their age before we turn am around
Make we gather all around we gats hold it down cos
All man for street only love himself
Their Oga he no send, only wants his wealth
So let us change the cards from the ones we're dealt
Or shey na government wey wan help country wey no help himself
Abegi!
Stand For Nothing o Fall For Anything o
If you get conscience make you say something
Oro abo l'an so fun omo'luabi
Toh ba e'nu e a do dindin
SORO SOKE O
Soro Soke Werey
You come wan dey form like say before you no den hear us talk abi?
Ok na only one shokoto dey and we go enter am with one leg to see who get the real craze,
Baba Ani ke
Soro Soke Werey
My people here dey suffer, your family den for mansion while the people den for gutter
Abi you no get shame you cannot even provide ordinary light and water
See your people don den cry cry cry cry cry
They cry sote na blood dey for their eye
Nobody coulda say that the people never try
Let's just say that it took us this long to realize
See your people don den cry cry cry cry cry
They cry sote na blood dey for their eye
Nobody coulda say that the people never try
Let's just say that it took us this long to realize
Stand For Nothing o Fall For Anything o
If you get conscience make you say something
Oro abo l'an so fun omo'luabi
Toh ba e'nu e a do dindin
SORO SOKE O

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ITA ALEXANDER AKPAN-ITA

Lyrics © DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oh Compatriots (feat. Wallz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oh Compatriots (feat. Wallz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7114709/Lexisugar/Oh+Compatriots+%28feat.+Wallz%29>.

    Missing lyrics by Lexisugar?

    Know any other songs by Lexisugar? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beethoven symphony number is in F major?
    A 1
    B 5
    C 3
    D 8

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lexisugar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!