Call on me

Amaku

0 fans

Amaku


3:02

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Baby put down the liquor
I dey for your corner
You be first no be second
I no need no other
Anything wey wan occur
We go dey together
Forget wetin happen before
Make you see the future
I dey apply pressure
Anytime I enter
You be first no be second
I go make you feel alright I swear
Don't want you to be all by yourself
You been so drunk You been so lost
Tryna do things on your own
Lately it's been rough but you dey act tough
You never need no help I know
But baby ease up
Remember how long
All the nights I held you close
I no dey like rush
We no dey fight war
I no need to let you go
So baby put down the liquor
I dey for your corner
You be first no be second
I no need no other
Anything wey wan occur
We go dey together
Forget wetin happen before
Make you see the future
I dey apply pressure
Anytime I enter
You be first no be second
I go make you feel alright I swear
Don't want you to be all by yourself
Call on me
Girl you know that I'm your person
Call on me
I don't want you to be searching
It's all on me
You don't need to be stressing
Call on me
When you need a blessing
Call on me
Girl you know that I'm your person
Call on me
I don't want you to be searching
It's all on me
You don't need to be stressing
Call on me
When you need a blessing
Call on me
When the days are hard and there's tears running down your face (call on me)
When there's no words to say and I promise I won't be too late (It's all on me)
When the skies turn grey I go show I go ease your pain (So call on me)
Every second every time and place every minute every time of the day
Because baby you too matter I desire for your time
Any Shaman wey wan shaba I will never leave your side
Thunder fire any maga wey no want to see you smile
Dem fit blow their grammar even hala, I go hold you down
Call on me
Girl you know that I'm your person
Call on me
I don't want you to be searching
It's all on me
You don't need to be stressing
Call on me
When you need a blessing
Call on me
Girl you know that I'm your person
Call on me
I don't want you to be searching
It's all on me
You don't need to be stressing
Call on me
When you need a blessing
So baby put down the liquor
I dey for your corner
You be first no be second
I no need no other
Anything wey wan occur
We go dey together
Forget wetin happen before
Make you see the future
I dey apply pressure
Anytime I enter
You be first no be second
I go make you feel alright I swear
Don't want you to be all by yourself

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Isaac Amaku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Call on me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Call on me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7135506/Amaku/Call+on+me>.

    Missing lyrics by Amaku?

    Know any other songs by Amaku? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Call on me

    30
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Lydia Pense
    B Linda LaFlamme
    C Grace Slick
    D Signe Andersen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Amaku tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Call on me

    »