No Love

Tizzie

0 fans

Tizzie


2:42

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Everyday everyday man I feel so lonely
Because there's no love where I come from
Weytin I do
Weytin I do em
Why e be say na all the people wey I love na dem Dey do me so
Weytin you do
Weytin you do em
Why e be say na all the people wey you trust na dem Dey do you so

Bukata nbe lorun mi
Awon aburo yapa leyin mio
I have to settle all my bills
Mama mi nbe leyin mio
So if I keep you by my side it's that I want you to be my peace

I know say there's no love without hate
There's no peace without war
There's no joy without pain
No friends without beefing
But inno Dey understand why people no Dey for me when I don Dey for them
Everyday I Dey find weytin I go chop
So my brother no reason make I fall

Weytin I do
Weytin I do em
Why e be say na all the people wey I love na dem Dey do me so
Weytin you do
Weytin you do em
Why e be say na all the people wey you trust na dem Dey do you so

Bukata nbe lorun mi
Awon aburo yapa leyin mio
I have to settle all my bills
Mama mi nbe leyin mio
So if I keep you by my side it's that I want you to be my peace

 Struggling with No Love? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Tizzie Crownfit

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7151090/Tizzie/No+Love>.

    Missing lyrics by Tizzie?

    Know any other songs by Tizzie? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    No Love

    8
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In a song from the 80's, by the legendary Blue Oyster Cult...."Oh no! They say he's got to go, go. Go ....."
    A ...and get back to where he was before!
    B ...Godzilla!
    C ...and kill again!
    D Oh no, no , no!

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tizzie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    No Love

    »