First and foremost

Sketch

0 fans

Sketch


2:48

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

First and foremost
Charlie watin dey sup
If I cruise in a Benz and you ride in a Lambo
Watin come sup
First and foremost
I like to mind my business
I no like wahala
I no like kasala
Na him kill the other man
First and foremost
I like to use my IQ
One plus one can be equal to anything
I choose to write with my pencil
Jaiye me lo
But ma tun fun ra mi lokpolo
Awon tan jaiye lananda
Ye, wan ti ku wan ti lo
Jogodo
Mo ma rora ma jogodo
How high lo di how come
Nigba tan wa ri pe brother Tunji ti high
Jogodo
Rora ma jogodo
Shayo lo fun wan ni ginger
Tan fe wa lo ma wa

Ta le lei
Ta le lei
So fun wan ma lo wa
E so fun wan kan ma lo wa
If not dey go jembe
Ta le lei
Ta le lei
So fun wan ma lo wa
E so fun wan kan ma lo wa
If not dey go jembe

first and foremost
Charlie wetin dey sup
I buy beans I buy bread
I buy akara join
I come start to dey chop
If you no hear you no hear
Dem no dey tell person
Na when d time reach small
You go learn lesson
No go jabo like house
Wey no get decking
If Yetunde yansh small
Make you near Blessing
I get paper
Tori mo sa fun sapa sha
She say me I be player
And I like counter attack
Me I go break your heart
Oh baby arch that back
Ko Sare bo sinu Yara
Kase ta-ta-ta
Mo ti fo lenu tan
Me I don burst her lips
We don finish the parol
She say what are we
I say I be guy you be girl
Why you dey talk like this
And the matter dey tight us
Shey we chop sardine abeg

Ohh ah Dey feel am
Bad man thing everyday ah Dey kill am
This life is fucked up
Tell her to f*ck off
I see but ah no talk
I just Dey lock up
Ohh ah Dey feel am
Bad man thing everyday ah Dey kill am
This life is fucked up
Tell her to f*ck off
I see but ah no talk
I just Dey lock up

Charlie watin dey sup
Watin come sup
First and foremost
I like to use my IQ

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olanrewaju Adeniyi, Samuel Mayowa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the First and foremost Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "First and foremost Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7151305/Sketch/First+and+foremost>.

    Missing lyrics by Sketch?

    Know any other songs by Sketch? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    First and foremost

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch rapper?
    A Kraantje Pappie
    B Snelle
    C Lars Vaular
    D Lil Kleine

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sketch tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!