Zero Competition
Bobby Zee
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Don't lose focus,don't lose focus Zero competition zero,zero zero Competition Zero,zero zero competition zero zero Zero competition zero zero zero When you jam wetin pass you Brother man no fit to, Save you ohh For this life hustle everythin' You want go come true I don't wanna fight now, got Some better things to do When you fail try bounce back, Never quit ,see na the Struggle Life no be chaise oh I bein' goin' through A lot oh You have to pay the Price oh for you to shoot A better short oh Ah bein' grindin' in the street oh Tryin' to be the man I want oh You no fit come dey tell me This nonsense ohh Try not to be among those Failures Failures If you don' tire for this Life tell us Tell us Comot for my room Make ah spray shetus Shetus Ah dey care for my dreams Not yours Too many issues when I look Them no be issue No be issue Country hard oh make them Try to solve the issue Solve the issue Back to back oh me dey Give them what's the Issue? what's the issue? Me don learn how to live My good life without You ehhh Pains in the heart oh Country dey fall like That ohh Back to the fact two Enemies cat and rat Oh I dey try impact wetin Nobody fit impact oh Oga try to act before your Country go path oh Shey we talk na trouble oh I dey rep all my nigas wey Hustle everyday for inside City oh When I no dey happy ohh I dey always like take those Things wey make me little Dizzy oh Everyday man busy ohh Try not to be among those Failures Failures If you don' tire for this Life tell us Tell us Comot for my room Make ah spray shetus Shetus Ah dey care for my dreams Not yours Zero competition zero,zero zero Competition Zero,zero zero competition zero zero Zero competition zero zero zero
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Zero Competition Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7151459/Bobby+Zee/Zero+Competition>.
Discuss the Zero Competition Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In