My Chune

Czah The Dream

0 fans

Czah The Dream


2:20

 Struggling with My Chune? Become a better singer in 30 days with these videos!

I get lamba
I get lamba
Dream

I no get comma
For my lamba
When I sing dem dey dance to my tungba
Don't sit around waka
Tell me what you need I'll give ya
Baby don't lie to me
When I ask if you got a man
Baby don't form for me
Cause tomorrow I'll be a star
Dance your dance
And let me play my music
I can play all night
Just dance your dance
Your body go soji
Cause if you no get anybody
You got my tune
And let me play my music
Just dance your dance
Just dance your dance
Your body go soji
When you start to play my music
You playing my tune
My tune my tune
My tune my tune my tune my tune
My tune my tune
My tune my tune my tune my tune
Your body go soji
Cause if you no get anybody you got my tune
You got my tune

I just wan dey my dey make I roll my jay and dey my dey
On God
I no wan make man hate but I got no choice but to face their hate
Me I gats face my fate
So many things I dey face
No be by age me and you no be mate
Wetin we face others no go fit relate
But we dey the game we no run we no run from them

I no get comma
For my lamba
When I sing dem dey dance to my tungba
Don't sit around Waka
Tell me what you need I'll give ya
Baby don't lie to me
When I ask if you got a man
Baby don't form for me
Cause tomorrow I'll be star
Dance your dance
And let me play my music
I can play all night
Just dance your dance
Your body go soji
Cause if you no get anybody
You got my tune
And let me play my music
Just dance your dance
Just dance your dance
Your body go soji
When you start to play my music
You playing my tune

 Struggling with My Chune? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ayomide Omosebi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Chune Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Chune Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7157357/Czah+The+Dream/My+Chune>.

    Missing lyrics by Czah The Dream?

    Know any other songs by Czah The Dream? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    My Chune

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of the English rock band before it became the Beatles?
    A Quarrymen
    B Who
    C Dave Clark Five
    D Iron Butterfly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Czah The Dream tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!