This Year

Divastelz

0 fans

Divastelz


2:41

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh lord oh, oh Lord
Na me dey call you
Pull up oh, oh lord
Come enter for my domot oh, oh Lord
Na for your side i get comfort oh, oh Lord

Av been struggling my whole life
Making sure that i hold tight
Just to be on the front line
You know say me i don try
Ten miss calls from my mama
Wetin them wan from me na the raba
Oluwa come bless ay ay..
Now I'm set for the good life

Cause this year, this year, this year
This year we go ball
We no get time to dull
This year, this year, this year
All the closing doors oh
Go turn to open doors

This year, this year, this year..
This year we dey ball
We no get time to dull
This year, this year, this year..
All the closing doors oh
Go turn to open doors

My mama go, go crusade
Mama go call for phone
Dey fire prayer
Me sef i no dey sleep
Na so so hustle ey eh...
Na money be the remedy
Oluwa shower me oh
Change my story
Me sef i want to chill
Na your hand i dey

Cause this year, this year, this year
This year we go ball
We no get time to dull
This year, this year, this year
All the closing doors oh
Go turn to open doors

This year, this year, this year
This year we dey ball
We no get time to dull
This year, this year, this year
All the closing doors oh
Go turn to open doors

This yeah
This yeah
We go ball
We go ball
On God, On God, On God

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Stella Anene

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Year Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Year Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7157690/Divastelz/This+Year>.

    Missing lyrics by Divastelz?

    Know any other songs by Divastelz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    This Year

    54
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which girl group had hits including Pure Shores and Never Ever?
    A Pussycat Dolls
    B All Saints
    C Dixie Chicks
    D Indigo Girls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Divastelz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    This Year

    »