Mayan

Islambo

0 fans

Islambo


2:56
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

OooOh aiii
Haana hey!
Hear me tell me hear me sing then you sing along...
(Pound the beat)

You bad and you give me vibe
See the way you dey do
Ewo omo kata
Your ringtone and I play the base
Like you hear the beat from don baba
Shey i fit come on tuesday
She say I'm free anyday
Shey i fit come on tuesday
She say everyday is a free day

Shiiii!

You dey make me mayan!
(Erekeji ereke)
You dey make me mayan
I no no Wetin you give me chop
Wey dey make me dey mayan like this
You dey make me mayan
Why I conn dey mayanmayan mayanmayan
Mayanmayan mayanmayanmayan
You dey make me mayan
(Shey na the love wey I get for you)

Ibadi bi gorodom
O tunyi bii okoto
Ponkiriyon or sobotone
Mo ni action bi Ogogo o
Omo wo bata gogoro
Temi deti jogodo
I no need to polowo
Before you know I'm there for you
Omo tio mo npae
She dey look me one kind
She dey gimme one time
She just want to kolobi
She like bad guy
Me I no dey knot tie
You know the boy bad
Na why she dey call on me

This kind weather for two
Wetin man go do
When there's nobody but you
(You know)

You dey make me mayan!
(Erekeji ereke)
You dey make me mayan
I no no wetin you give me chop
Wey dey make me dey mayan like this
You dey make me mayan
Why I conn dey mayanmayan mayanmayan
Mayanmayan mayanmayanmayan
You dey make me mayan
(Shey na the love wey I get for you)
Hear me tell me hear me sing then you sings along...

And when you hear my song
Babe will you dance along
Please don't tell me that you feel alone
Cos all the vibe I go give you
Go make you feel among

Ibadi bi gorodom
O tunyi bii okoto
Ponkiriyon or sobotone
Mo ni action bi ogogo o
Omo wo bata gogoro
Temi deti jogodo
I no need to polowo

You dey make me mayan!
(Erekeji ereke)
You dey make me mayan
I no no wetin you give me chop
Wey dey make me dey mayan like this
You dey make me mayan
Why I con dey mayanmayan mayanmayan
Mayanmayan mayanmayanmayan
You dey make me mayan

(Shey na the love wey I get for you)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olajuwon Opeyemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mayan Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mayan Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7185108/Islambo/Mayan>.

    Missing lyrics by Islambo?

    Know any other songs by Islambo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mayan

    20
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I want it all, I want it all, I want it all and I want it now.”
    A Aerosmith
    B Queen
    C The Cars
    D Foreigner

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Islambo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!