NOPTY

Emmy Blaise

0 fans

Emmy Blaise


3:10

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I go need all your favour
And your blessings
And the the Grace as e Come
Make e plenty
I no need anything wey go stress me
Cos man don try underrate me
Sometimes, Sometimes, Sometimes
E hard to put food for my mouth
Ha ya, Oh na na ye ye

Matter Don cast
Yawa don Start
But enemies scares
Dem no wan know how
I dey take survive, I dey take survive
Matter goes down
Yawa don scares
But enemies cast
Dem wan no how I dey take
Survive, I dey take survive
Oh no na

No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
Uhn na na na ah No Stress ya
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
Ye ye ye ye e eh ye ye

One Shoe pulled out
Nah time to relax
As I'm so stressed nah my time to Workout
I'm freaking tired
Shey u get my brodda
I go need no stress my nigga
Nah time to jigger, the money I save
For this year nigga
Nah time to ballout, Nah time to cashout
Nah time to spend this year my nigga

Matter Don cast
Yawa don Start
But enemies scares
Dem no wan know how
I dey take survive, I dey take survive
Matter goes down
Yawa don scares
But enemies cast
Dem wan no how I dey take
Survive, I dey take survive
Oh no na

No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
Uhn na na na ah No Stress ya
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition
No Opposition Party for This Year
Me I no need any Stress
I no wan Competition

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Emmy Blaise Chukwunwike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NOPTY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NOPTY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7186543/Emmy+Blaise/NOPTY>.

    Missing lyrics by Emmy Blaise?

    Know any other songs by Emmy Blaise? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    NOPTY

    35
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Smile" in the "For Ever" album?
    A Katy Perry
    B Ed Sheeran
    C Jungle
    D Young Fathers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emmy Blaise tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!