Odeshi (feat. BagBoyHoly)

Kamp

0 fans

Kamp

The Kamp is a 168 km long river in northern Austria, left tributary of the Danube. The source of the Kamp is on the border of Lower Austria and Upper Austria, near the town Liebenau, in the Mühlviertel. It flows generally east through Rappottenstein (where it receives its tributary Kleine Kamp), Zwettl, Krumau am Kamp and Gars am Kamp. The Kamp flows into the Danube near Grafenwörth, east of Krems. more »


3:19

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Kamp
Holy holy holy
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make a man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
545 in the night
Dema call me say we getting by
I just thank God we alive
Did this sh!t wth no suit and no tie
Just a couple of guys
Wey dey ride for the guy
Now we getting it right
Pray we getting for life
Cuz man!
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make a man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Too many too nice
Too many too wise
Kampala Ahh
Kampala ahhh
Too many wan dance
Too many love sound
Can para Ahh
Holy can para ahhh
My life is so depressed
When I just found myself
They turn me to real deaf
My ears is full of dirttt
Next thing big name
Who's next to me
Holy boy that's me
Top is destiny
Be like oh wanna say
Oh wanna say
Oh wanna say say say tonight
Oh watching me me me for life
Big man
Big bop
Big style
Wassup
Enemy dem no wan see me on top
Energy we go dey give dem non stop
Big bag
Big love
Big vibe
More funds
Enemy dey pray say make the man flop
Oluwa dey steady give a man plus
Dem try run me down
Odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dem wan stop me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi
Dem try stop me
Boy odeshi
Dem try to outsmart me
Boy odeshi
Dey try run me
Boy odeshi
Dem wanna come drop me
Boy odeshi

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Michael Ojogbo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Odeshi (feat. BagBoyHoly) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Odeshi (feat. BagBoyHoly) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7190207/Kamp/Odeshi+%28feat.+BagBoyHoly%29>.

    Missing lyrics by Kamp?

    Know any other songs by Kamp? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Odeshi (feat. BagBoyHoly)

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Chinchilla
    B Gorilla
    C Jamila
    D Godzilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kamp tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!