On The Mountain

Jorevi

0 fans

Jorevi


2:41

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

(Background voice)
Jorevi e ye

Na wa o
Make somebody check on me
I've been into many things
Na body wey dey tell person
I dey pray o woma oh
Eyes e don see something
Leg e don thread on things
Na why I no dey fear person
Oh o o ah
Na wahala
The mountain i'm climbing
Get e fire
The king and fisher man turn to fighter
Eyes e dey red like them put e lighter
If casa casa burst
Na lowkey I go die am
Ruvere vere momeh mama dey para
She say na which day her pikin go make am o
(Ah-yo-yo- yo mama Joseph ah-yo-yo-yo)
Era Era Era
(Ah-yo-yo-yo sister Edith ah-yo-yo-yo)
Fire on the mountain Ah
(Ah-yo-yo-yo
Oseh Hellen Ah-yo-yo-yo)
Era Era Era
(Ah-yo-yo-yo
Brother Ajiri Ah-yo-yo-yo)
Fire on the mountain Ah

Me I no go curse  who badder
Me I no go climb strong man ladder
Or touch him brother
Oh no Ayo Ayo yo yo
Me I gats waka safe o
Mama dey wait for Benz o
Me I wan cast for my country
Isoko boy go dey fly to obodo oyibo
Na wahala
The mountain i'm climbing
Get e fire
The king and fisher man turn to fighter
Eyes e dey red like them put e lighter
If casa casa burst
Na lowkey I go die am
Ruvere vere momeh mama dey para
She say na which day her pikin go make am o

(Ah-yo-yo- yo mama Joseph ah-yo-yo-yo)
Era Era Era
(Ah-yo-yo-yo sister Edith ah-yo-yo-yo)
Fire on the mountain Ah
(Ah-yo-yo-yo
Oseh Hellen Ah-yo-yo-yo)
Era Era Era
(Ah-yo-yo-yo
Brother Ajiri Ah-yo-yo-yo)
Fire on the mountain Ah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: James Akpotera

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On The Mountain Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On The Mountain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7191133/Jorevi/On+The+Mountain>.

    Missing lyrics by Jorevi?

    Know any other songs by Jorevi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    On The Mountain

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How tall is Kristian Matsson of Tallest Man on Earth fame?
    A 5'11"
    B 15'1"
    C 8'11"
    D 5'7"

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jorevi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!