Psych

Ricchie

0 fans

Ricchie


2:46

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Omo I don psych
Going through shits for my life right now
So many things for my mind right now
So many stress for my life right now
Omo I wan die
Many many things wey Dey do me right now
E Dey do me like say make I kpai right now
E Dey do me like say make I kpai right now
Ahn ahn
And I get squad wey gat my back
Na for my mind
Squad Dey regard am
Na For my mind
Guys wey believe me oh
Na for my mind
Friends wey trustworthy
Na for my mind
And I get squad wey gat my back
Na for my mind
Squad Dey regard am
Na For my mind
Guys wey believe me oh
Na for my mind
Friends wey trustworthy
Na for my mind
Buh me I Dey see them
Talking many things wey no make sense
Talking many things for my absence
Faking everything for my presence
Abi you no see them
When dem hang my leg Pharisee them
Brother me Dey vex if I Dey see them
Faking love as if as e go pay them
My mama see them
When she tell me say make I beware of friends
Me n my enemy fit get friends of friends
Carry me for middle Dey do BFF
So you see my life now
So many ups and the downside
So many lows I Dey rise now
So many friends buh they gone now
I say for my back
Some of dah niggas quench my fire
Come in my front Dey light am
Showing me love buh dem fake am
And I get squad wey gat my back
Na for my mind
Squad Dey regard am
Na For my mind
Guys wey believe me oh
Na for my mind
Friends wey trustworthy
Na for my mind
And I get squad wey gat my back
Na for my mind
Squad Dey regard am
Na For my mind
Guys wey believe me oh
Na for my mind
Friends wey trustworthy
Na for my mind
Buh me I Dey see them
Talking many things wey no make sense
Talking many things for my absence
Faking everything for my presence
Abi you no see them
When dem hang my leg Pharisee them
Brother me Dey vex if I Dey see them
Faking love as if as e go pay them
My mama see them
When she tell me say make I beware of friends
Me n my enemy fit get friends of friends
Carry me for middle Dey do Bff
Biblical
Cheii
Biblical boi
Ricchie
God bless me and you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Eshiemoghie Lucky

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Psych Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Psych Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7197414/Ricchie/Psych>.

    Missing lyrics by Ricchie?

    Know any other songs by Ricchie? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Psych

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was painting a picture. The picture was a painting of you."
    A Aurora - Runaway
    B MYMP - Especially for You
    C Bic Runga - Sway
    D Kelly Clarkson - Because of You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ricchie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Psych

    »