Gidi

PapiPelz

0 fans

PapiPelz


3:10
12 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

You call my phone every night yen
Your body glow your body tight yen
You make me feel you all the time yen yen yen yen yeh
My girle fine no be lie yen
She make me colo everytime yen
I swear to god I no go die yen yen yen yen
She make me calling everytime yen
I swear to god I no go lie yen
She make me cooling every time yen yen yen yen
Where the party at girls dem call me papi start to dancia all the girls dem like me
Give to me all the party girls girl na you I see you're the one above
(Shayo for the party yeah)
Girl you be the one gidi gidi make me somersault
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersault
Gidi gidi i swear
Girl you be the one i sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one i sing for girl girl you be the one I sing for jombo eh na
Who the girl who the girl who the girl who the girl wenh oh na
Who the girl wey dey stagger wey dey make dem dey scatter eh
Put your jeans on okada make me fly you cubana eh na
Am drinking hennessy everything on me pelz on the scene oh
Ball on me oh makes me high like wolobi eh na
Kolurbi oh makes me high like pami oh eh na
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi i swear
Girl you be the one i sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one i sing for girl girl you be the one I sing for jombo
I no go lie I no go lie
I gat to tell you many things for my mind (My mind)
I no go lie I no go lie
I gat to tell you many things for my mind
Girl you fine girl you fine
I gat to tell you things that you fine
So many many things dey tease that you fine
I gat to tell you many things on my mind
Say she burst up my head with her lighter
Give me this ting make i enter
Every other day with some ginger
And i go wife her oshey!
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi i swear
Girl you be the one I sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one I sing for girl girl you be the one I sing for
Bad man pelz
Bum bum girl bum bum bum baka bum bum girl
Shake your bum bum make i shun shun girl
Shun shun shun make I tun tun girl girl girl
Oh nana this fire some water!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinedu ChukwuEbuka the

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gidi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gidi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7201344/PapiPelz/Gidi>.

    Missing lyrics by PapiPelz?

    Know any other songs by PapiPelz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Gidi

    5
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Smile" in the "For Ever" album?
    A Jungle
    B Young Fathers
    C Ed Sheeran
    D Katy Perry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    PapiPelz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!