Boys must chop

Richy beezle

0 fans

Richy beezle


3:19
#3

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Shey no matter how the jungle dry
A lion no fit chop grace
And no matter how the birth go dey fly high
Shey na still on top of something e go still pertch
The plantain wey no want to ripe o
Unto say e no want make man pikin chop
They go change use am to plantain chips
E go still dey edible and e to dey cheap
It's been a long time wey boys Don hustle
Hustle Pon da street just to make more money
Chai man don see things oh o wo wo woo

Boys must chop
Any how e be I say the street must chop
Boys must chop
Any how e be I say the money must drop
Boys must chop ooo
I say my guys must chop ooo
Oluwa go fill your cup ooo
Money must drop o
Family go chop o

As the jungle got no mother
Got no brother got no sister
That's why you gotta build ya lader
Across the boarder to make things better
No matter how the crayfish dey
Shey e no fit stop am to dey swim water
And no matter how the fish go Dodge the hook
Shey na still fisherman go catch am inside water.
One day just one day
everything will be better someday
One day just one day
everything will be better someday
Work work work everyday
Work everyday Man just dey work and pray
Put it work everyday
Work everyday Man just dey work and pray
As God no be man, God no be man
Abasi go answer your prayers
God no be man, God no be man
Your bank alert go enter.

Boys must chop
Any how e be I say the street must chop
Boys must chop
Any how e be I say money must drop
Boys must chop ooo
I say my guys must chop ooo
Oluwa go fill your cup ooo
Money must drop o
Family go chop o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Owoedinyene Obot

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Boys must chop Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Boys must chop Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7202073/Richy+beezle/Boys+must+chop>.

    Missing lyrics by Richy beezle?

    Know any other songs by Richy beezle? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Boys must chop

    7
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A F major
    B Bb minor
    C Bb major
    D B major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Richy beezle tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!