OVER MY HEAD (feat. Bazzy)

christian righteous

0 fans

christian righteous


4:38
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
Pikin wey papa bless na who wan come do him own oh
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
Abeg answer me make I no go looseguard
Yeah yeah
My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
Person wey papa bless na who wan come do him own oh
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
Abeg answer me make I no go looseguard
Yeah yeah yeah
Them carry hands for head And think then fit make us fall
But oluwa has gat our back I say them carry Sin for head
And think them fit judge us all
But but oluwa has got the case my bro
The little rice wey you chop
Dem say you don Dey look back
Say to be a Christian you must come with six packs.
Other guys like this guy
But you say na this guy lives right
Say because he wear another kind of bathroom slippers
Nonsense a so called prophet don Dey loose guard
Na wetin a man gain if e go just Dey do bad
You carry eyes for front Dey waka through back
You want to come and kill person
Another Judas
My guy my guy you get you don Dey push chest
Your brother waka pass you small you don Dey put leg
Enemy of progress you don Dey use less
Of what God has given you you don Dey useless
Because the evil wey Dey a Man's heart is more than the devil
The evil is child to the devil
The evil wey Dey a man's heart is not from the devil Because a man is the devil
The evil wey Dey a Man's heart is more than the devil
The evil is child to the devil
The evil wey Dey a man's heart is not from the Devil Because a man is the devil
My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
OVER MY HEAD OOH
Pikin wey papa bless na who wan come do him own oh
OVER MY HEAD OOH
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
OVER MY HEAD OOH
Abeg answer me make I no go looseguard
Yeah yeah yeah
OVER MY HEAD OOH
My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
OVER MY HEAD OOH
Pikin wey papa bless na who wan come do him own oh
OVER MY HEAD OOH
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
OVER MY HEAD OOH
Abeg answer me make I no go looseguard
OVER MY HEAD OOH
Yeah yeah yeah
They say that a man is God and a God is man but I don't see a God in man
They say if God is love and then love is God
Then a man is suppose to drawn in love
But in this case fellow brother prefer to Dey judge you
My friend my friend na only your front e Dey call you
You envy your guy e no come tire you
Even for my mouth you wan chop particles
Ooh What's up no be so e go Dey be
Life no Dey straight e fit bend crayfish
If I do you wrong then I'm sorry
Forget my faults and let Christ take the glory
Yo
hold back sit down guy make you think am
Jealousy around people with friendly faces
No doubts my man Put on your snickers
Our God wey dey heaven no go allow evil reach us
Because the evil wey Dey a man's heart is
More than the devil the evil is child to the devil
The evil wey Dey a mans heart is not from the Devil because a man is the devil
The evil wey Dey a man's heart is
More than the devil the evil is child to the devil
The evil wey Dey a mans heart is not From the Devil because a man is the devil
My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
OVER MY HEAD OOH
Pikin wey papa bless na who wan come do him own oh
OVER MY HEAD OOH
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
OVER MY HEAD OOH
Abeg answer me make I no go looseguard
Yeah yeah yeah
OVER MY HEAD OOH
My Grace Dey baff na who wan come thief my soup ooh
OVER MY HEAD OOH
Pikin wey papa bless na who wan come do him own oh
OVER MY HEAD OOH
Who know go know no difference na your grace sure pass ooh
OVER MY HEAD OOH
Abeg answer me make I no go looseguard
Yeah yeah yeah
OVER MY HEAD OOH
E Dey pamper the boy
See your grace E Dey pamper the boy
E Dey pamper the boy
See your grace E Dey pamper the boy
E Dey pamper the boy
See your grace E Dey pamper the boy
E Dey pamper the boy
See your grace E Dey pamper the boy
Over my head ooohhhh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Christian Okon

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OVER MY HEAD (feat. Bazzy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OVER MY HEAD (feat. Bazzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7217344/christian+righteous/OVER+MY+HEAD+%28feat.+Bazzy%29>.

    Missing lyrics by christian righteous?

    Know any other songs by christian righteous? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    OVER MY HEAD (feat. Bazzy)

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
    A The Police
    B Birth Control
    C The Media
    D Western Movies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    christian righteous tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!