MY PRAYER

Face B

0 fans

Face B


3:05

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Okay…
Are you ready now
Face B
Na me dey here so…
Face B again ooo
They the ask me, na Wetin the make me shine
They the ask me, na Wetin the make me fire ya ya ya
Everyday everyday na my story the make them manya manya
I pledge to my hustle, I no go ever tire, tire
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
Anybody, go fit succeed like Aliko Dangote
You fit be great like Nelson Mandela
Make you hustle make your dreams become reality
You fit suffer today but enjoyment infinity, e no go finish.
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
For person wey the hustle day to day
Just concentrate, one day your day go break oh...
If you the work and pray you no the make mistake
Don't underrate, anything can make you great yeah yeah...
They the ask me, na Wetin the make me shine
They the ask me, na Wetin the make me fire ya ya ya
Everyday everyday na my story the make them manya manya
I pledge to my hustle, I no go ever tire, tire
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
Eledumare, answer my prayer eh... (answer my prayer)
Grant my desire eh… (my desire)
Anybody, go fit succeed like Aliko Dangote
You fit be great like Nelson Mandela
Make you hustle make your dreams become reality
You fit suffer today but enjoyment infinity, e no go finish

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: John Odey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MY PRAYER Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MY PRAYER Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7229137/Face+B/MY+PRAYER>.

    Missing lyrics by Face B?

    Know any other songs by Face B? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    MY PRAYER

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Sweetener World
    B Thank U, Next:
    C Positions
    D Dangerous Woman

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Face B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    MY PRAYER

    »