GO DOWN

Face B

0 fans

Face B


2:57

 Struggling with GO DOWN? Become a better singer in 30 days with these videos!

Get down
Get down, get down
Ogba
Girl your body, superlative
Big, bigger, biggest
And when you smile contaminating
After the party, we for body, when the party go down
Everybody… just the soji, when your body go down
Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down.
For this your body, everybody wey get e money go spend am
Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am
Everybody just the soji when your body go down
Oya wait, Oya wait make I tell una something
As you come for this show make I tell una something
If you come to this show with your personal person
Make you gum body make you no go look for the person
Many boys dey this show wey no come with their person
Go ja ja ja, go down
Fall yakata, go down
Go ja ja ja go down
Fall yakata, go down
Easy, easy, make you take an easy, make you no go wound person
Girl your body, superlative
Big, bigger, biggest
And when you smile, contaminating
After the party, we for body, when the party go down
Everybody… just the soji, when your body go down
Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down.
For this your body, everybody wey get e money go spend am
Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am
Everybody just the soji when your body go down
I just want to groove, I just want to groove
This your body, I joist want to do, if you come my room
I get pool. We can swim and cruise, only me and you
Nobody, are you in the mood, make we change the cruise
Go ja ja ja go down
Fall yakata go down
Go ja ja ja go down
Fall yakata go down
After the party, we for body, when the party go down
Everybody… just the soji, when your body go down
Uhuh uh… uhuh uh…. When your body go down
For this your body, everybody wey get e money go spend am
Uhuh uh… Uhuh uh… wey get e money go spend am
Everybody just the soji when your body go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down
Go ja ja ja go down. Fall Yakata go down

 Struggling with GO DOWN? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: John Odey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the GO DOWN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "GO DOWN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7229139/Face+B/GO+DOWN>.

    Missing lyrics by Face B?

    Know any other songs by Face B? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    GO DOWN

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I'm the one who wants to be with you, deep inside I hope you _______”
    A find it’s true
    B feel it too
    C love me too
    D live it through

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Face B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    GO DOWN

    »
    • Unreal Tournament 3