Ring the alarm

Dr. López

0 fans

Dr. López


3:38

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Dr Lopez dey here so
And Tusure
Yeah yeah
Yeah Yeah

Somebody hold me o
She don dey dance calypso
Wetin I dey see o
She no dey let me dey cope

Somebody hold me o
She don dey dance calypso
Her body is on fire o
She wan kill man o
She wan kill man o

I want to see you ma o
I wan to gist you ma o
Na one gal call Polina o
When come from Kaduna
Sabi dance like Sunita
Dey make me wan to be with her o
She telling me she fiti make me woah
Follow me make we ask her o

What you gonna say before
When I never hear before
What you gonna do before
When I never see before

She laugh con step onto the floor
Say she wan show me some hard core
As dj play the music
I was blown when she con start to dance

Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm

Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm
Kill a man jah oo
Ring the alarm

Oya do lelele le le
She follow me dey do da shantele
See how she move like e Bolanle
Baby drop it hot like no delay

Hmmm Nagode
See ah she look me like a Dangote
Bring your body here make I give you pay
What do you say hello bae

She got back like truck truck truck
Follow me dey tour tour tour
Tell me what's up up up
Make it work work work

Hello baby girl you bad o
The wey you dey moving your body dey go
Got me looking at you all night to
Now is the time make we no stop o

Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm

Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
Odor yo
Ring the alarm
She wan kill man o
Ring the alarm
Kill a man jah oo
Ring the alarm

Come to the center make we dey dance o
Bring your body here make I see you dey move o
The way you dey move e dey make me dey kolo
Oh o oh o
Oh o oh o
Yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Efemena Umukoro

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ring the alarm Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ring the alarm Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7235006/Dr.+L%C3%B3pez/Ring+the+alarm>.

    Missing lyrics by Dr. López?

    Know any other songs by Dr. López? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ring the alarm

    6
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song was first sang by the band AJR?
    A I'm Ready
    B Bang!
    C Way Less Sad
    D Burn the House Down

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dr. López tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!