Wonmagba (feat. Kabex)

King gb

0 fans

King gb


3:02
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Higher ya ya ya ya
Arararara oo aya ya ya
They call me Gb nana good bad boy lomoyen ehn
Ika loma shalaye fun omo tio gbon
Ika
Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle ni fit afford o
Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle no fit afford o
So money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Moni wonmagba o
Dem Dey try to Dey block my shine
Wonmagba
When I start all of them go resign
Wonmagba
When I take my mama to Dubai
Wonmagba
When they see me all of them go Dey shout
Moni wonmagba when they start to look me now
Oma ka loju won
When they start to book me now
Say I no go talk wetin Dey my mind
Ofe toju sumi but I gats pray my price
We making money every night all day
I Dey pray make everyday be my payday
Na house we go check kato fomo loruko
Na your bank you go check koto fun omo loyun gan
No Dey wish me bad I don go higher o
Eni wo sheju akon he go wait tire o
When I fast and pray for 7days
Making my money everyday
Make I tour around everyday
No Dey fool yourself heaven Dey
F*ck your mother f*ck your papa asshole
Toba teri si oma pa lori bi baba jasco

Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle no fit afford o
Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle no fit afford o
So money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Moni wonmagba o
Dem Dey try to Dey block my shine
Wonmagba
When I start all of them go resign
Wonmagba
When I take my mama to dubai
Wonmagba
Dem go see me all of them go resign

Wonmagba lo so fun ota wipe o ma collect
Baba lo sho go mi n plug agbaye ni koma connect
Ni koma correct error to Shay ko ma correct
Gossiping wa kiri Oko mi o ni duro koma bole ti
Nigba taku boju teni keleha bo net
Tani ki toni breadi baje ani kelewa boleti
Ki efon ma jewa la shen hustle Lo ko net
Reaching the goal is a must Leku shey riwa ta connecti
Lo je aduro digbi ni
Tao ti foor
Tao ti for aso to shi gbele tao ti fo
Baba Lon shore double double fun wa Tao ti foor
Omo Ologo 33-10 to jabo Tao ti foor
So make I go higher jare kilo kan mi Pelu Owo tamo cool
B ogbon ori shen disturb agbalagba
Be lowo n pamo ku
O nro jo ologo month wo lofe gbejo lo
Tolohun bawa gbadura mi court wo lofe gbejo lo ika

Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle no fit afford o
Make I go higher make I go abroad o
So many things wey kunle no fit afford o
So money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Money on my mind I say I no go lie
Balling everyday like say I no go die o
Moni wonmagba o
Dem they try to Dey block my shine
Wonmagba
When I start all of them go resign
Wonmagba
When i take my mama to Dubai
Wonmagba
Dem go see me all of them go Dey shout

Kaze on the beat

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Babatunde Gbenga

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wonmagba (feat. Kabex) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wonmagba (feat. Kabex) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7235319/King+gb/Wonmagba+%28feat.+Kabex%29>.

    Missing lyrics by King gb?

    Know any other songs by King gb? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wonmagba (feat. Kabex)

    31
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was happy in the haze of a drunken hour, but ______________"
    A Heaven knows I'm managing now
    B Heaven knows I'm missing him now
    C Heaven knows I'm moving on now
    D Heaven knows I'm miserable now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King gb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!