Big Baller (feat. Bhadboi OML)
Julardy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Its JayFred the beat Wizard Call me Julardy Julardy on the microphone yeh Better sit them Sit them down Annnnnnn annnnnn annnnnn An an an So many thing for this life We dah face challenges But we no looseguard Steady grinding every day My brother work hard To avoid fipa ah If you know the law of gravity Walahi my brother woo you no go won gapa Say' Anything you wish me Say me I wish you My brother no day wish me bad I'm a Big Baller Chilling with my guys So We no dah dull am Na she day give me jinja Any time she come She dah do me better Ha I'm a Big Baller Working everyday Just to get the paper It's so cold out side Nigga watch your back Cuz it's getting colder First time I met her I ask for her number She no wan give me Cuz she use me paa When She see me in da penthouse Pictures of Kodak Then she come drop her shoulder pad First time I meet her I ask for her number She no wan give me She use me paa When She see me in da penthouse Pictures of Kodak Then she come drop her shoulder pad Oh Omo Ola Oh yeh It's alright it's ok! Oh Iba awon to lojo Iba awon to loru Iba awon to koko korin E gbo ohun Kilode ti ojo oiti ro To l'aja mawo Won tun wa lo n pe lole On gbe omo eran jo Better sit them Sit them down When I give them Em get down Mori benson yen mix with loud Freemason here gbagbe clout Better sit them Sit them down When I give them Em get down Mori benson yen mix with loud Freemason here gbagbe clout I'm a Big Baller Chilling with my guys Say We no dah dull am Na she day give me jinja Any time she come She dah do me better Ha I'm a Big Baller Chilling with my guys Say We no dah dull am Na she day give me jinja Any time she come She dah do me better o Ha First time I meet her I ask for her number She no wan give me She use me paa When She see me in da penthouse Pictures of Kodak Then she come drop her shoulder pad First time I meet her I ask for her number She no wan give me Cuz she use me paa o When She see me in da penthouse Pictures of Kodak Then she come drop her shoulder pad Better sit them Sit them down When I give them Em get down Mori benson yen mix with loud Freemason here gbagbe clout Better sit them Sit them down When I give them Em get down Who mixed this Its JayFred the beat wizard
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Big Baller (feat. Bhadboi OML) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7265308/Julardy/Big+Baller+%28feat.+Bhadboi+OML%29>.
Discuss the Big Baller (feat. Bhadboi OML) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In