Betty Butter
karez
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I wanna lash your yansh in a yatch Call me daddy who be Oga We go party sugar mama It's a day dream Need another Wetin happen to you Innocent fine girl wey I know before Girl i like it Girl I like the new you I go be mayorkun You be my Betty butter Betty butter Wetin happen to you I go be your mayorkun You be my betty butter Betty butter Girl i like it Girl I like the new you I go be mayorkun You b my Betty butter Betty butter Wetin happen to you I go be mayorkun You be my betty butter Betty butter Whine slow You do me jazz o This your Likkle body Amazingly mad o Yes o Yes o I just gat to para My mind no fit rest o I be jealous nigga No go give your stress no E dor tale I dey show interest o Your love I cannot neglect o Your security outchea Counter the balance Our love na be their drama Insurance cover you You dor give me chance discover you I go use my love inspire you Private jet to canada Just because you need some jewelries Girl i like it Girl I like the new you I go be mayorkun You be my Betty butter Betty butter Wetin happen to you I go be mayorkun You be my betty butter Betty butter Girl i like it Girl I like the new you I go be mayorkun You be my Betty butter BETTY BUTTER Wetin happen to you I go be mayorkun You be my betty butter Betty butter
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Betty Butter Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7307773/karez/Betty+Butter>.
Discuss the Betty Butter Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In