Why Me

David Jones David

1 fan

David Jones David


2:56
13 
#1

 Struggling with Why Me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Why me why me
Why do you look out for me
Oh na na na na
There's not one day wey I no mess up
Oh papa
But why do you look out for me
Ewe ei
Me I know say I no deserve am
I no deserve the love
Why do you look out for me
Why do you o
Me I know say I no deserve am
Oh papa
Why do you look out for me
If no be you o
Na wetin I for don do
I for don go go go
When I no get tororo
Na you dey givie me
Na only because of you
I for don go go go
You wey no dey worry o
If I dey worry you
Jesu o
I trowey salute o
I trowey salute o
And I no send dem
When dem dey say
Why I dey carry
Your matter for head
I go hurry tell dem say
I ga asi mu efela ya
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer me o me o me o
You capable
Master
You capable
Eeee
Who be the bad man
Any bad man try we go worry dem
Chukwu
Master
Ete
Abasi
One million mountain we go bury dem
If e no be God o
Na God do do do
Be the koko
Na him be the ko ko ko ei
You dey gbaka mu ishi
You dey gbaka mu ishi
Witi all of the things
You dey do for me chai
Jesu o
I trowey salute o
I trowey salute o
And I no send dem
When dem dey say
Why I dey carry
Your matter for head
I go hurry tell dem say
I ga asi mu efela ya
Tellu me o
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do e
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer
Answer me o me o me o
You capable
Master
You capable
Eeee
Who be the bad man
Any bad man try we go worry dem
Chukwu
Master
Ete
Abasi
One million mountain we go bury dem
I ga asi mu efela ya
Tellu me o
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
Gba nu mu o
I ga asi mu efela ya
Willi you do e
Willi you do
Wetin Godu don dey do for me
I ga asi mu efela ya
Answer the question
Obu gi ga emere mu
Ihe o na e mere mu o
I ga asi mu efela ya
Answer me o me o me o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David David

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Why Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Why Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7308206/David+Jones+David/Why+Me>.

    Missing lyrics by David Jones David?

    Know any other songs by David Jones David? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Eddie Cochran
    B Jim Reeves
    C Elvis Presley
    D Crispian St. Peters

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    David Jones David tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Why Me

    »