Fever

Xpat

0 fans

Xpat


2:43

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Xpat give dem
Eyan Billy

I can be your Romeo
When you down call on me
We can go gum body ooooo
Only you, nobody oooo
Romeo
Holla me when you're lonely oooo
I can be your company
Only me, nobody oooo
Tshey na you wey dey gimme ginger
Turn a bad man to a singer
You're the prettiest I've ever seen
Body tight dey make man sin

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

Diya Ibeji mi
Kemi gan di Baba Ibeji re
Say Enikeji mi
Tsheybi Emi leni keji re
Baba Ibeji re
Kiwo gan di Iya Ibeji mi
Say Enikeji mi
Tsheybi Iwo leni keji re
My iyanriyan
Girl I no go waste your time
You fine pass Tati ana
Forget sister Hannah
Oh na na na na

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

I can never leave ya
Leave ya (Leave ya)
Say na you be my diva
Na you be my diva
Girl you so sweeter
Sweeee
Forget social media
Forget all the lies wey dem dey lie
Burning deep like fire (Ya ya)

Shey na Love or na fever
Wey dey make me dey shiver
Say you dey burst my lever
I can never ever leave ya
This love na forever
I fii swim in yaa river
8 O'clock, jekarira
I can never ever leave ya

Wharrido wharrido HB
Wharrido wharrido Mhydex
Wharrido wharrido

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Mustapha Tijani

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fever Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fever Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7464454/Xpat/Fever>.

    Missing lyrics by Xpat?

    Know any other songs by Xpat? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling album of all time?
    A Back in Black by AC/DC
    B Hotel California by the Eagles
    C Thriller by Michael Jackson
    D The Wall by Pink Floyd

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Xpat tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!