Danger (feat. BoiEmage)

Dullak

0 fans

Dullak


3:11

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah, Dullak
CRAZY VIBES
See You dey find the cash,you no get the bag you go put the cash
(You are broke)
You dey find the beard You no get ówò,who you wan impress
(You dey mad)
You dey run kitikiti you dey run katakata no fit drink water,drop cup
Say, who steal my needle (Danger)
My father's needle (Danger)
Put am for table (Danger)
They come and steal it (Danger)
Oji-bole (Danger)
Highway rubber (Danger)
Keresikelele, ke-re-si Ke-re-si Keresikelele Ke-re-si Ke-re-si
Keremadalele,ke-re-ma Ke-re-ma Keremadalele Ke-re-ma Ke-re-ma
Early morning,You don dey see add-up for Whatsapp (Are you M** or
Something)
Ashawo don dey una eyes
Add up Becky,she's fun to chat
Who send you? Who send you (Ki-lo-le fo-fo)
Who send you? Who send you
Uum Wine for the money Ah Odo wine for the body
Hmm odo wine for the body
Aah, Odo wine;
Oouu Them are come around
When the money dey Them are come around
For your back all your matter dem go put e down
Your back all your matter them go put e down Yeye
Back then when them hear my sound
Them be talk say the boy I swear he no go make am
Them be say I no go make am
But see me now number one am shutting the town
Oya
Wireless-Wireless
You know say my money na hmmm (Wireless)
And wen I post next thing I see na billing next
And wen I post next thing I see na billing next eh
Wireless-Wireless
You know say my money na hmm (Wireless)
And wen I post next thing I see na billing next
And wen I post next thing I see na billing next
Fire body... Fire body when she carry
Body come She's stealing my needle Put me for danger
Oooh Fire body... body deceiver Omo my body believe her Omo she steal my Needle Put Me for danger
Who steal my needle (Danger)
My father's needle (Danger)
Put am for table (Danger)
They come and steal it (Danger)
Oji-bole (Danger)
Highway rubber (Danger)
Keresikelele, ke-re-si Ke-re-si Keresikelele Ke-re-si Ke-re-si
Keremadalele,ke-re-ma Ke-re-ma Keremadalele Ke-re-ma Ke-re-ma
Keresikelele, ke-re-si Ke-re-si Keresikelele Ke-re-si Ke-re-si
Keremadalele,ke-re-ma Ke-re-ma Keremadalele Ke-re-ma Ke-re-ma
Wah you no show love (Danger) oh you no show love oh (Danger) Na rip you wan rip Me Oh (Danger)
ABHSOUND BABY
Keresikelele, ke-re-si Ke-re-si
Keresikelele Ke-re-si Ke-re-si
Keremadalele,ke-re-ma Ke-re-ma Keremadalele Ke-re-ma Ke-re-ma

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Destiny Edobor

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Danger (feat. BoiEmage) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Danger (feat. BoiEmage) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7497664/Dullak/Danger+%28feat.+BoiEmage%29>.

    Missing lyrics by Dullak?

    Know any other songs by Dullak? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Danger (feat. BoiEmage)

    32
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Lara Paccioretti
    B Lynn Pugliesi
    C Laura Pergolizzi
    D Linda Pellegrini

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dullak tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!