Real Matters

Mansa Jabulani

0 fans

Mansa Jabulani


3:22
23 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Mansaaa
Heeeey its another one
It's another one another one ajigijigijigu
Government na
Government na barawo government na barawo
Pope na enjoyment
I say imamu na gbaladun
Imamu na gbaladun
Listen now say
The person wey geti money o
Na man wey dem sabi wey dem sabi
U be wise man with no nada
U no fit too sabi fitu sabi
U gats to understand the word
Money make you valid (Make you valid)
Any muslim wey go fast o
Go first to chop sahri (Chop sahri)
So you know
Walahi talahi lie full their mouth
Dem deceive my people
Everyday by day you know
Shebi na dem dey claim jagaban
Na who place the other for the
Massacre make we know
We wanna know, we wanna know
We wanna know, we wanna know
Which way to go
Only jah know, only jah know
Only jah know, only jah know
Which way to go
So if you think say we don rirawa
Handicap langbe rawa
Double chance langberawa
Ajangbadi lanbarawa
And if you think say we don rirawa
Handicap langbe rawa
Double chance langberawa
Ajangbadi lanbarawa
I never know, i never know o (I never know)
Where this country dey lead us (I never know)
Which kind party dey lead us (I never know)
Why dem no want to hear us (i never know)
We want to know, we want to know o (We want to know)
When this country go pay us (We want to know)
Main party we go trust (We want to know)
When this country go pay us (We want to know)
Because e don tey
We dey para for the matter
My brother but world people
Dem no bother
Dem go see sprite dem go say na soda
Iro nla
Wan tun nomi yato si water
G.O wey sack pastors because of revenue
You know under this seven say nothing new
Ikechukwu fowo gbayawo musiliu
Yeba lojo ileya malasiri tu
So if you think say we don rirawa
Handicap langbe rawa
Double chance langberawa
Ajangbadi lanbarawa
And if you think say we don rirawa
Handicap langbe rawa
Double chance langberawa
Ajangbadi lanbarawa
I never know, i never know o (I never know)
Where this country dey lead us (I never know)
Which kind party dey lead us (I never know)
Why dem no want to hear us (I never know)
We want to know, we want to know o (We want to know)
When this country go pay us (We want to know)
Main party we go trust (We want to know)
When this country go pay us (We want to know)
Pope na enjoyment
Imamu na gbaladun
Governmenti na barawo
Churchi dey scam scam scam
Dey scam scam scam
My people dey go
My people dey follow
My people dey go
My people dey follow
My people dey go)
My people dey follow
My people dey para
Governmet dey looku

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Damilola Alonge

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Real Matters Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Real Matters Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7541594/Mansa+Jabulani/Real+Matters>.

    Missing lyrics by Mansa Jabulani?

    Know any other songs by Mansa Jabulani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Godzilla
    B Gorilla
    C Jamila
    D Chinchilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mansa Jabulani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!