Hear me out (feat. Reynolds The Gentleman)
O'bkay
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Anything you want I go get am with you by my side everyday I no go mess around with you This no be play I dey play play Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Hear me out don't confuse your mind We dey together with a golden mind And we got gold to mine So we for be focused Kaa worry mi jorley you just Understand say me I go hold us Uptight we go ride or die on our own horse I no go promise you the big big money Dem dey sing for dema music But if ibi money wey go make you happy I go give you some make you believe me Anything you want I go get am with you by my side everyday I no go mess around with you This no be play I dey play play Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Everyday I dey by you you You you Everyday I dey by you you You you Make we enter the thinking zone It's you and I you're not alone You deserve the finest things And I deserve to be happy baby I will sacrifice for you But sacrifices won't kill me So just dance to my only tune That be what I have for you If you appreciate am I go do more for you Oh yes I promise you If you keep it real Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you For now I'll make sure say you no dey lack But lack of patience fit kill your luck I go help you climb a mountain But when I slip do you promise to hold me back If yes 3nde3 s3 mene woaa Wodwen meho s3ne3 medwen woho noaa Mensa si fom na s3 wowor menky3n aa M3gye w'adi fis3 cote m'ase paa Wob3da m'akoma so paa Woaa na wob3y3 me hemaa Anything you want I go get am with you by my siiiiide I no go mess around with you This no be play I dey play play Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you Hear me out My heart I go share with you Hear me out oh Everyday I dey by you
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hear me out (feat. Reynolds The Gentleman) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7542985/O%27bkay/Hear+me+out+%28feat.+Reynolds+The+Gentleman%29>.
Discuss the Hear me out (feat. Reynolds The Gentleman) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In