Life Riddim
RoyaltyOosha
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Omotara tell me say make I link up Omotara tell me say make I pull up Omotara tell me say make I no stop Say make I no form Say make I do rough Omotara love it when I give it all my shot That's why all the girls dey scream Royalboy Me no dey play with cash sho gbo Anywhere money go find me come Gunshot fawon haters Ika mewa moyaka fawon alaheso No come near me no dey trespass What goes around comes around roller coaster Yeah yeah I came from the ghetto you can tell from my flows Hopes on God don't f*ck with dem hoes We pray make we blow We beg make we show This kind life can only teach you more Wanna jo wanna ye Wanna jo wanna Instrumental to n bayin to n gbona Ye sho ma ni pe o mo Aye ti mo wa o mo ma Jaye lo mo ma jaye lo gan ni Mo sese bere o ki letiri eri n kankan Owo tun be nile o por lapo o wuwo lowo My eyes don see many things plenty things Look in my eyes you go see all the tears Life wey me live give me peace Big big dreams keep believing Me give them when they need it Swing and dance to the Riddim Omotara wawawa Omotara omotara wa ah Omotara wowo omotara eheheh Omotara wo oo wo oo We ve come this far we not stopping now You wanna stand by me you better stand right Music chose me so I give it all my life Self respect some people call it pride Hallelujah meje hosanna meta Everything we ve been through ogo foluwa Shoutouts to the real ones wey dey gimme ginger Mama mi I love you I cannot but thank you Gimme ginger boost my booster To all the ones in my life three gbosa gbosa yepa Makes me wanna rewind To everything wey me been through I swear make I no lie Gimme ginger boost my booster When I dey on a Low me I call on Jehovah ovah Na him be my charger Boy is getting bigger everyday moving higher Owo tun be nile o por lapo o wuwo lowo My eyes don see many things plenty things Look in my eyes you go see all the tears Life wey me live give me peace Big big dreams keep believing Me give them when they need it Swing and dance to the Riddim Omotara wawawa Omotara omotara wa ah Omotara wowo omotara eheheh Omotara wo oo wo oo Oosha1 Royalboy Oosha1 Royalboy Royalboy yeyeyeye Oh oh oh oh oh Omotara fe shey mi le lese
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life Riddim Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7573818/RoyaltyOosha/Life+Riddim>.
Discuss the Life Riddim Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In