Oluwa nhi (feat. Lekxxi)

Mr. Scorpio

0 fans

Mr. Scorpio


3:22

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lekxxi baby oh
Scorpio ei ei yeh

So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat
I stand gbangba on my feat
So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat ei
I stand gbangba on my feat oh

Oluwa nhi
Oluwami
Shebi Oluwa nhi
Oluwami
Oluwa nhi
Oluwami
Shebi Oluwa nhi
Oluwami

I borrowed money buy lappy
Work all night omo no sleep
Omo to sise lo n gba ope
Omo to gba ope lo ra benz
Your mate Dey work you come dey sleep
Dem dey ball you come dey beef
Dem dey pop you hide and see
O ra coke won gba Hennessy
Ye
Sebi oluwa nhi
Dey wan fall me God no gree
Ye
Sebi oluwa nhi
Na Baba God wey dey for me

So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat ei
I stand gbangba on my feat oh
So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat ei
I stand gbangba on my feat oh

Oluwa nhi
Oluwami
Shebi Oluwa nhi
Oluwami
Shebi Oluwa nhi
Oun nhi Oluwami
Oluwa nhi
Oun nhi Oluwami

I no the fight with any man o
My lord  is greater than  any man o
I gave them banger them dey dance am
I no compete with any man oh
I gave you food make you come shop oh
You want to commot my hand oh
Bad bele people no the sleep oh
My brother you self no the dull oh
Ojumo ayemi adura ni
You can never do anything
Cause oluwa nhi oluwami
Trying me oma payi

So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat ei
I stand gbangba on my feat oh
So many things way eyes done see
They want fall me but I the reminix
Enemies try but them no feat ei
I stand gbangba on my feat oh

Oluwa nhi
Oluwami
Shebi Oluwa nhil
Oluwami
Shebi Oluwa nhi
Oun nhi Oluwami
Oluwa nhi
Oun nhi Oluwami

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abdurazak Ibrahim

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oluwa nhi (feat. Lekxxi) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oluwa nhi (feat. Lekxxi) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7577153/Mr.+Scorpio/Oluwa+nhi+%28feat.+Lekxxi%29>.

    Missing lyrics by Mr. Scorpio?

    Know any other songs by Mr. Scorpio? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A Ringo Star
    B Paul McCartney
    C John Lennon
    D George Harrison

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr. Scorpio tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!