Overdose
Loverboy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Woah woah woah Eh yeah eh yeah eh Eh eh oh na na Woah you sweetie my body oh Woah i go dey love you today Woah tomorrow we go dey Its mr loverboy Eh amaka I go love you till I go kpa Na who be chiomaka me no go lookey her face Omo on top of you matter I go ride with you Meet your papa I promise say no another Baby carry me go see your mama I nor go leave you today I nor go leave you tomorrow I nor go give you gobe I nor go use you to play Take my heart run away My love is here to stay Plenty money for you oh Plenty dollar for you You give me love wey dey feel like overdose Overdose overdose Overdose overdose Overdose oh oh You making me go mad over you Overdose overdose overdose Overdose overdose Ovedose oh oh Your love dey sweet E dey sweet me for body jor Snapchat me pon your story yo Make dem see how I love you Oh oh oh We fly to London And then we land for paris jor Is a world trip baby catch my cruise Make dem see how i love you Oh oh oh I nor go leave you today I nor go leave you tomorrow Tomorrow I nor go give you gobe I nor go use you to play Take my heart run away oh My love is here to stay Oh na na na Plenty money for you oh oh Oh na na na Plenty dollar for you You give me love wey dey feel like overdose Overdose overdose Overdose overdose yeah yeah Overdose oh oh You making me go mad over you Overdose overdose overdose Overdose overdose Ovedose oh oh oh La la la La la la La la la la la Baby sugar me sugar me La la la Come and tickle me tickle me La la la Come be loving me loving me La la la la la
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Overdose Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7584827/Loverboy/Overdose>.
Discuss the Overdose Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In