Igede Boy

Befelow Uk

0 fans

Befelow Uk


4:45
47 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Igede de de de de de de de yeeekwa
Obobelobe
NME Boy oh boy oh Eh Eh
Igede Boy Oh Boy oh eh eh

See I be confirmed Igede boy Oh Oh na na na
Na Igede be my area Na na na na na Oh Oh
I be confirmed Agba Boy Oh na na na
Na Oju Obi be my area na na na na na oh oh

Oyah walambolo walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Kekedikeke
Mama Papa walambolo Oh walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Eh Eh Eh Eh

Over a donkey years
Wey this noble nation moved from Ora Kingdom to Igede
The present Edo State
They migrated from Ora to Igede
In search of fortune and greatest heights
Peaceful co-existence independence to get unite
A quest for milky healthy and honey land
Greater future for young ones education without stress

They jam themselves in the land
Of Igede Of Igede Igede
The language wey dem dey speak na Igede ola gede gede
They jam themselves in the land of Igede of Igede Igede
The language melodious harmonious it draws your attention ola gede gede

The term Igede is an ethnic group in Nigeria
Found mostly Benue State also in Cross River
Other Igede can be found in Gwer local government and Konshisha
Agba is the name of their Ancestral father

I be confirmed Igede boy Oh Oh na na na
Na Igede be my area Na na na na na Oh Oh
I be confirmed Agba Boy Oh na na na
Na Oju Obi be my area na na na na na oh oh

Oyah walambolo walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Kekedikeke
Mama Papa walambolo Oh walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Eh Eh Eh Eh

They are unique people with fabulous culture and tradition Oh
Unique social norms highly moral it attracts attention Oh
Their language melodious it attracts your attention
Make I teach una small their language get fine intonation Oh Oh Oh Oh

Obe ohoho na thank you
Good afternoon na obe'nu
If na goat meat iyo nyemu
Better palm wine ere nyimwuu
Your best friend na oligwu
Your beloved wife na ahwu
When you dey smile na chumehwu
And when you dey laugh na ahwuu

If you doubt me come my place
My mama go cook delicious otanje
Shey na beneseed you want
She go mix am with upwu nyoturukpa
If you doubt me come my place
We go enter arena dance ewo nyogirinye
Ewo ny'opese ewo ny'ihi with fine fine ladies oweh

Ah ah as you see me I be confirmed full blooded Igede boy
We too gbasky, too classic omo we no dey use toy
We no get case, but we be like pepper if you make us annoyed
NME no get enemy ig boy na confirmed boy

See I be confirmed Igede boy Oh Oh na na na
Na Igede be my area Na na na na na Oh Oh
I be confirmed Agba Boy Oh na na na
Na Oju Obi be my area na na na na na oh oh

Oyah walambolo walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Kekedikeke
Mama Papa walambolo Oh walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Eh Eh Eh Eh

I invite you to come to my place
You will be pleased with the environment
Enjoy unique entertainment
Jah blessed us with mineral resources
We make the Benue Food Basket of Nation
Na we dey feed the whole Naija nation

We live in unity together all the time
We live in unity Igede Idoma Tiv eh
I say we live in unity together all the time
We live in unity Hausa Igbo Yoruba and Igede boy Oh

See I be confirmed Igede boy Oh Oh na na na
Na Igede be my area Na na na na na Oh Oh
I be confirmed Agba Boy Oh na na na
Na Oju Obi be my area na na na na na oh oh

Oyah walambolo walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Kekedikeke
Mama Papa walambolo Oh walambolo Oh Oh Kekedikeke
Everybody walambolo Oh Oh Uh Oh Oh Oh Eh Eh Eh Eh

Shout out to Igede Naija boys out there
Its your boy
Shefelow dey here
No case Production

No Case

 Struggling with Igede Boy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ogbaji Ukenya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Igede Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Igede Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7585954/Befelow+Uk/Igede+Boy>.

    Missing lyrics by Befelow Uk?

    Know any other songs by Befelow Uk? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Igede Boy

    69
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Delilah" by Queen was about Freddie Mercury's...
    A Cat
    B Mother
    C Role Model
    D Girlfriend

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Befelow Uk tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!