Chikaodili
Kanyarida
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yanning logically aye is prejudiced Stereotyped The poor masses are to blind to realize Every 365 still trying to survive Waking up steady days to disappointments or surprise Many don sow seeds wey their bloodlines don dey reap Big man pikin no fit talk how e be for the streets Where I came from it's deep, if I drip joy with me Jah blessings on my back timing and grace be the key Chikaodili kaodili once a hustler Dedicated to the streets only child a risk taker Na good boy since juvenile Respectful to his mom No use kaodili mama play yalayai to become At the age of 16 chikaodili dey do deals Cold broke bloke providing for his mommy cause Mama dey sick Steady on Colorado trapping Mary Jane in streets Only joy was his mom, papa resting 6 feet deep After secondary school chikaodili sabi book Not enough income to further unilag or to chop food Him blessings don sky lag many loads for him back Focused on getting racks priorities placed aside Kaodili go hk with hussle for him mind Begging God for daily bread 'and to keep mommy alive Many jobs he don apply, just trying to survive Things I care about is my blood and the bag After steady bombing with sure Grace and dating sites Client no gree chest him lies He don smile he don cry He don shine Him eyes anything for the bag Knowing Mama dey pray for him Dey make am feel alive After he believed Just small time he don dey pick 50 Thousand dolls don sure he don dey reap in a gig He commot 4 Hk. lunch Ap and biggger whip He don dey carry girls, Hennessy a di go Adi Mama dey villa still dey worry for pikin Not knowing he's living large All the rich his lavishing She just wan hear him voice, to know about her son She's been sick for weeks, she's not making any funds Chikaodili balling never call mama for weeks Hes been balling deep No stain him bottega drips Or He will eat you like salad Don't mess with me you bastard If you talk too much I will sue you with my last card Just few days ago kaodili reaped a rascal Boys don dey track am Him guys don dey rat am Dey don dey malo for He's been reaping common gift cards Walai them dey para They swear they go delete am Months don pass by Many areas compromised Nobody seen kaodili he's been living ghost life Men don make enquiries concerning him compass Dem even use jazz but kaodili do pass Unfortunately enough them don locate him mama She's been trading wrapper just to eat pepsi and gala Kaodili reap their gift cards Not knowing them dey find am They pull up on mama, hooligans no man check am Cold blooded killers with their hearts on their back Them release shots on mama kpa kpa kpa contraband Straight kill before e she touch ground People saw and broadcast Mama died for a gift card, this life no balance Kaodili heard the news He knew what he had done He bust into tears To live with much regret Life Na turn by turn if reap you go collect Rewind like cassette And conquer all your fears Na so the story be o No be like chikaodili but be like Chikaodili Kanyarida
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Chikaodili Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7602013/Kanyarida/Chikaodili>.
Discuss the Chikaodili Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In