Race

Horiz Jhago

0 fans

Horiz Jhago


2:45

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Uhmmm Uhmmm Uhmmm
Wo wo wo wo wo wo wo wo wo wo
Wo wo wo wo wo wo wo wo wo wo
Me i no fit run hard race
Another man no go run my race
Leave them make them underrate
Owo otin yen ko ra ile
Towo ba de a de ma shaye
Carry me on a trabaye
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
Omo ologo mii shi ma te na
Omo ologo mii shi ma fly up o
Leave dem make dem underrate
Person wey suffer go fit relate
Backward never never forward ever ever
I hear say dem dey para gon
Base on say the boy dey gara more
Omo ope wo owo diamond
E de shi ma da yan mo
Me i no fit run hard race
Another man no go run my race
Leave them make dem underrate
Owo oti yen ko ra ile
Towo ba de a de ma shaye
Carry me on a trabaye
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
Mi o ni ko olodo ma ro do
Mi o ni ko oloko ma ro ko
Mi o ni ko oloja ma ro ja
Omo alapata mi o le je egun
Omo alaso mi o le wo akisa
Ka aye ma se paa fitila
Ki ona mi shi ki ona mi la
On a trabaye carry me on a trabaye
To wo ba de a de ma shaye
Me i no fit run hard race
Another man no go run my race
Leave them make dem under rate
Owo otin yen ko ra ile
Towo ba de a de ma shaye
Carry me on a trabaye
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
I pepper dem like a rodo
Giving dem on a low low
Dem con dey scream won ti rogo o
On a trabaye carry me on a trabaye
To wo ba de a de ma shaye
Wo wo wo wo wo wo wo
Wo wo wo wo wo wo wo wo wo

 Struggling with Race? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Horiz Jhago

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Race Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Race Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7608455/Horiz+Jhago/Race>.

    Missing lyrics by Horiz Jhago?

    Know any other songs by Horiz Jhago? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote "A Little in Love"?
    A Paul Brandt
    B Garth Brooks
    C Clay Walker
    D Blake Shelton

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Horiz Jhago tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Race

    »
    • Flash Gordon Volume 1
    • Sinbad
    • Stone