Dreams
Boy Spyce
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
You sabi book you sabi book die Me I dey sing and I sabi write rhymes Different dreams and different lives Oh oh And you sabi cook you sabi cook die Your amala and ewedu I go miss am die But you deserve a better life Ou ou ou ou ou ou Feel so incomplete As you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window window Ou ou ou ou ou But you have to chase your dreams You got a plane to catch by 6 Pemi Lori phone if you don reach Greece Le Le iye ou ou ou ou ou Anytime you miss me make you call my line If you give me visa I go come walai ai Anytime you miss me make you call my line ine Le Le iye ou ou ou ou ou Five years and a half e don pass You no call and you no flash back I follow you but you no follow back You finish school you finish university Me I dey sing i dey follow my destiny And my team thema bringing the best in me Oh oh I dey shut down shows you dey bag degrees You don turn doctor you cure the sick While I dey sing songs wey uplift the weak Different lives and different dreams And I feel so incomplete As you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window window Ou ou ou ou ou But you have to chase your dreams You got a plane to catch by 6 Pemi Lori phone if you don reach Greece Le Le iye ou ou ou ou ou Anytime you miss me make you call my line If you give me visa I go come walai ai Anytime you miss me make you call my line ine Le Le iye ou ou ou ou ou Shoma wale wale le kan kan Baby shoma wale wale wale Wale oh oh oh Shoma wale wale le kan kan Baby shoma wale wale wale Wale oh oh oh Feel so incomplete As you dey pack your bag to leave And I dey look you through my window window Ou ou ou ou ou But you have to chase your dreams You got a plane to catch by 6 Pemi Lori phone if you don reach Greece
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Skool Beatz, Johnny Drille
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Dreams Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7618743/Boy+Spyce/Dreams>.
Discuss the Dreams Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In