Low low
Junix
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah yeah It's your boy Junix Me I get one thing for my mind wey dey bother my soul oh oh Me I go like to talk my mind See me I no like to keep foes oh oh Make we party all night baby Dance like say we dey gum body Hold me tight make I put something Me I wan flex oo Make we party all night baby Dance like say we dey gum body Hold me tight make I put something Me I wan flex oh oh Oh yeah yeeyi Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah I get money inside my agbada Your body wan Make me loose control give me your vibes when I feel at home Me I no mind if I see you in my home Or carry my contact Call me for phone Baby girl you're a blessing The matter dey dey interesting Everybody wan get Nobody wan beg Make you no come dey stress me You sef wan come challenge me Spend the money if it worth it All for the money Just for the money Dem no go fit neglect you She be like no no She want me to be on a low low Baby girl you show me your logo I dey feel your vibes on a low low Yeah yeah She be like no no She want me to be on a low low Baby girl you show me your logo I dey feel your vibes on a low low Yeah yeah yeeeyi Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah I get money inside my agbada The money wey you dey dream for Na him other dey use take ball But no forget where you dey come from Cause this life na turn by turn Your own turn go soon reach you By that time nobody go teach you Just follow the lead to success No follow others go fly fence Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah yeah yiii Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Gbasi gbasi Gbo gban gba Your body make me go Gagaa Dance for me like lagabaja I get money inside my agbada Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah I get money inside my agbada It's boy Junix Yeah yeah vibe Omo see dem call me Junix
Struggling with Low low? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Low low Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7636591/Junix/Low+low>.
Discuss the Low low Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In