Holy Ghost

Spills

0 fans

Spills

A spill occurs when the contents of something, usually in liquid form, are emptied out onto a surface, person or clothes, often unintentionally. more »


2:52

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Counting my blessings, ima winner man
Never see me hating on my brother man
Father forgive me cause I'm a sinner man
Sinner man
Sinner man
Counting my blessings i dey multiple
Find me two kele wey go satisfy
Na only God go fit wey justify
Killa man badderman, oh oh oh
I live my life life life
Along the line, line, line
So tell me why, why, why
Oh why
I no fit understand
Wetin i dey feel inside
Somebody please tell me why oh why

Counting my blessings, ima winner man
Never see me hating on my brother man
Father forgive me cause I'm a sinner man
Sinner man
Sinner man
Counting my blessings i dey multiple
Find me two kele wey go satisfy
Na only God go fit wey justify
Killa man badderman, oh oh oh

When i send down fire
Call the holy ghost
Call the holy ghost
Say me do you strong thing wey go kill your soul
Say me do you strong thing wey go wound your soul
Say me do you strong thing wey go burn your soul

So Say me step on shit
Everyday know we  step on shit
Killa man no dey send
Killa man no dey fight
But If you cross me lane
Say You no say me fire
You no say me fire
Only Jah take me higher
Say no man fit retire
Say no man fit test fire

When i send down fire
Call the holy ghost
Call the holy ghost
Say me do you strong thing wey go kill your soul
Say me do you strong thing wey go wound your soul
Say me do you strong thing wey go burn your soul

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akinkingsley Gabriel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Holy Ghost Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Holy Ghost Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7640829/Spills/Holy+Ghost>.

    Missing lyrics by Spills?

    Know any other songs by Spills? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Where was uncle Sam according to Hawkwind?
    A On the Moon
    B On Mars
    C In his grave
    D On holiday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Spills tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!