Kiss n Tell (feat. Danny Spenza)

Akiums

0 fans

Akiums


2:54

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ayaga yaga ya ya ya
Ema Poh Si (Sama womi)
Spenza want to sing o
Akiums

Oh baby, oh don't leave me
Your body bad, oh baby
Ikebe yi kpor, Ko ye mi
No tell your friend say I'm a bad boy
Oshay!
You carry front, you carry back
I want your bill, call me cannibal
Na me dem hear o, for your carnival
Na me and starboy be cannibal
Ma je ju mi
Ma le mo mi
No go kiss and tell
No go kiss and tell

To ba wa laarin awon ti ejo n rub mind
I go pump your aza, I swear you go smile
24/7 nitori tie mo wa online
O ma choose lati gbe depression aside
Put the real you on display baby
Other guys wanna pai for your ibadi
Awon white gang loni banku nation
But me I go always subscribe to your station

Oh baby, oh don't leave me
Your body bad, oh baby
Ikebe yi kpor, Ko ye mi
No tell your friend say I'm a bad boy
Oshay!
You carry front, you carry back
I want your bill, call me cannibal
Na me dem hear o, for your carnival
Na me and starboy be cannibal
Ma je ju mi
Ma le mo mi
No go kiss and tell
No go kiss and tell

Alatika o kin n bebe lati bang
To ba ti gbo ema poh si, na my slang
Phone to ba ni one megabyte ram, lo ma hang
Ise oluwa ni o accomplish, nigga lo ride

Maje ju mi
Ma le mo mi
Maje ju mi
Ma le mo mi

Oh baby, oh don't leave me
Your body bad, oh baby
Ikebe yi kpor, Ko ye mi
No tell your friend say I'm a bad boy
Oshay!
You carry front, you carry back
I want your bill, call me cannibal
Na me dem hear o, for your carnival
Na me and starboy be cannibal
Ma je ju mi
Ma le mo mi
No go kiss and tell
No go kiss and tell

Huh, ema poh si

Maje ju mi
Ma le mo mi
(Just one touch)
Maje ju mi
Ma le mo mi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Akeem Obadina

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kiss n Tell (feat. Danny Spenza) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kiss n Tell (feat. Danny Spenza) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7644526/Akiums/Kiss+n+Tell+%28feat.+Danny+Spenza%29>.

    Missing lyrics by Akiums?

    Know any other songs by Akiums? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the Nigerian song "Water no get enemy"?
    A Fela Kuti
    B Lucky Dube
    C Olamide
    D Burna Boy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Akiums tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!