The Lord's Prayer

Ayọmidé Africa

0 fans

Ayọmidé Africa


2:29

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

(Awaya)
Ah ah ah ah ah ah ah (seliamokariadara)
(Oh lord I pray I pray)
Dear lord I am down on my knees praying for grace and favour
(Uh yeah yeah yeah yeah yeah)
Take away my pain give me elevation
Take away frustration more more jubilation yeah
E be you wey dey do that thing which is impossible
Impossible
(Oh uh oh yeah yeah)
Me know sey I be a sinner (I be a sinner)
Every day me na breaking all your rules (eyeh eyeh)
Thank God sey man no be God
I know sey you go still run am for me
Yeh Elédùà má se jẹ́ kọ́ ọ̀tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Elédùà má se jẹ́ kọ́ọ̀tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Dear Lord na beg I dey beg mi o shakọ mi o dengẹ po
(Shakọ mọ dengẹ pò)
Bless my hustle give me victory
Change my story make me happy oh lord
(Oh lord I pray I pray)
I have been knocking for so long show me love open door for me
Make me rise to my destiny dear Lord
Na beg I dey beg
(I dey beg)
Normally you go run am o
Sharply you go sort am o
Very soon I go do thanksgiving watimagbọ
Yeh Elédùà má se jẹ́ kọ́ọ̀tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Elédùà má se jẹ́ kọ́ ọ̀tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Ah ah ah ah ah ah ah
Oh lord I pray I pray
(Awaya Ayayayaya)
I be a sinner eyeh eyeh eyeh
(Sako mọ dengẹ po)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayọmidé Fadairo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the The Lord's Prayer Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "The Lord's Prayer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7700510/Ay%E1%BB%8Dmid%C3%A9+Africa/The+Lord%27s+Prayer>.

    Missing lyrics by Ayọmidé Africa?

    Know any other songs by Ayọmidé Africa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I want it all, I want it all, I want it all and I want it now.”
    A The Cars
    B Queen
    C Foreigner
    D Aerosmith

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayọmidé Africa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    The Lord's Prayer

    »