No worries

Echoxap

0 fans

Echoxap


2:58
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Demma act like they don't see me
But me I know them Dey see me
Me I show
Me I show
For their tv
E don turn to reality
Many man man dem wan be me
Oluwa ti damisi
Man no gat no worries
Oluwa ye yemisi
Music na call of duty
Echoxap representing
Na jah dey source my life
Me I go use my time
Me I gat no worries
Shay this life idey live
I swear no worries oh
Don't feel sorry for me
Me I gat no worries
Shay this life I dey live
I swear no worries oh
Don't feel sorry for me
See haa
Everything vanity
Everything vanishing
You know I know
Everything vanity
Everything vanishing
Everything vanity
Everything vanishing
You know I know
Everything vanity
Everything vanishing
Steady on my grind
Steady on my grind oh ahh
Cuz I Dey on my own
I Dey on my own
I comot for darkness
I enter light
I Dey shine
I Dey shine
I Dey feel more glow
Around the globe
My brother no wayo wayo
Me I gat no worries
Shay this life I Dey live
I swear no worries oh
Don't feel sorry for me
Me I gat no worries
Shay this life I Dey live
I swear no worries oh
Don't feel sorry for me
Everything vanity
Everything vanishing
You know I know
Everything vanity
Everything vanishing
Everything vanity
Everything vanishing
You know I know
Everything vanity
Everything vanishing
Ah ah ah
No wayo wayo
Ah ah ah
No wayo wayo…

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Lucky Dosufoli

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No worries Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No worries Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7727161/Echoxap/No+worries>.

    Missing lyrics by Echoxap?

    Know any other songs by Echoxap? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A George Harrison
    B Paul McCartney
    C Ringo Star
    D John Lennon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Echoxap tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    No worries

    »
    • Deuce Bigalow Male Gigolo