Domestic violence (feat. Emperor deoye)

Kolly pzeey

0 fans

Kolly pzeey


3:00
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Tmb world wide records
Emperor deoye
Kollypzeey lele eh
That vulcanizer boy eh
Sho damo tobari
Tolex on the mix
Oko ti o da
Ore ti o da
Padi ti o da
Oko ti o da
Ti o da
Oko ti o da
Alele
Ore ti o da
Alele
Aya ti o da
Alele
Padi ti o da
Alele
Ti o da
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko ko ko
I just wanna flex my own life own life
Peace of my be the ko ko
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko ko ko
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko
Ehhn eh pzeey o
Relationship nowadays e be like Bluetooth
If you go far another people them go connect
No be you holy pass o oga forget
You dey relationship Shey e pay you or e no pay you
If no pay you no be by force make you divorce
Ahhh wo
No be by force o
Say no to domestic violence
Ko yen gba e sotun
Ko yen gba e sosi
Koshi kuro lodo won ma wo Awon oloshi
Awon ti won le help
Won mo ju muwa muwa
You save my number with plumber
Mo wa ri owanipe kin maja aba
Life no balance jor
No be by force jeka divorce pelu full force
Oko ti o da
Ore ti o da
Padi ti o da
Oko ti o da
Ti o da
Oko ti o da
Alele
Ore ti o da
Alele
Aya ti o da
Alele
Padi ti o da
Alele
Ti o da
I just wanna flex my own life own life
Peace of my be the ko ko ko ko
I just wanna flex my own life own life
Peace of my be the ko ko
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko ko ko
I just wanna flex my own life own life
Peace of my be the ko ko
I just wanna tell you o
If you dey relationship wey no pay you o
No go stay relationship wey go slay you
You be better person no be everybody hate you o
O palanga si won lara
Ah shawdy oya carry dey go
Make nobody tell you pack your load
Shawdy pack your load oo..
O palanga o
Ah shawdy oya carry dey go
Make nobody tell you pack your load o
Palanga si won lara
Oko ti o da
Alele
Ore ti o da
Alele
Aya ti o da
Alele
Padi ti o da
Alele
Ti o da
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko ko ko
I just wanna flex my own life Own life
Peace of my be the ko ko
Say no to domestic violence

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kosim Pzeey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Domestic violence (feat. Emperor deoye) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Domestic violence (feat. Emperor deoye) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7727373/Kolly+pzeey/Domestic+violence+%28feat.+Emperor+deoye%29>.

    Missing lyrics by Kolly pzeey?

    Know any other songs by Kolly pzeey? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the famous French song 'Sur La Lune'?
    A Hoshi
    B Bigflo & Oli
    C M. Pokora
    D Julien Doré

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kolly pzeey tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!